"Oshe" lyrics
"Oshe"
It's another day
Wey I dey see your face
I can't believe sey me and you go dey
Nobody
Finna take your place
Dem no fit understand the way you make me feel
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Anything eey you want take oh
You leave me I go frustrate oh
You be the remedy to ma headache oh
You make a brother man wanna feel alright
Bamijo
Ma wo ju enibodi ko bami fo
Out of everybody ko seni to le
Fun mi lakan bale
To re re re
Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Agada Obim
- AZLyrics
- J
- Joeboy Lyrics
album:
"Somewhere Between Beauty & Magic" (2021)
You May Also Like
Runtown x Fekky - "Unleash" They try put the hex on me
They bring out the best of me
Now I'm gonna flex on you
Champagne popping, and the diamonds bright
Whine baby girl, just whine
See this hot ting kill everyting in sight...
Patoranking - "Abule" Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with...
Adekunle Gold - "Okay" Stacking up my money
No time for your shit
Monikulopo I don't care for your hate
Me no fighting
Me no fighting
Throwing tantrums from bungalow boda ode
I dey my penthouse you can't even reach me
Me...
Olamide - "Eru" Blow the money blow the money
Make the people manya
Make the people manya o
Blow the money blow the money
Make the girls dem whine up
Make the girls dem whine up
Ko le remi rara
Ko le remi rara o...
Omah Lay - "Godly" Maad
Uhh uhhh uhh uhhhhh (Woouu)
Omah Lay (Woouu)
Kpa kpai play boy now (Ooohh)
Kill a boy now
I don't wanna huh! (Hmm)
I don't wanna huh! (Hmmhmm...hmm...hmm)
Live my life for you (Youuu)
Live my...