"Find A Bae" lyrics

"Find A Bae"

(Hmm, ATG Music)
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ehh

Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

I'm almost 30, mumcy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shawty way sabi cookin', yeah, yeah, yeah
I don't know mumcy
O madun, o madun ki ma ri
I like anythin' wey never cast
Moni popcy mofi jo, kos'omo ale

Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Since I don dey find, I never see wey I like

Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae oh
Tobi, don't rush (Find a bae)

Oh yeah, one, two, three, four

Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
'Till I travel to Banglad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh

Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Since I don dey find, I never see wey I like

Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh


Thanks to Bamz for adding these lyrics.
Writer(s): Alexander Adedamola Ayobami Ogunmokun, Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Michaela Siobhan George
You May Also Like
Rotimi - "Polaroid" (Hitmaka) (Right Now Sound) Baby, baby (Sound) Skin tone and different accents (Yeah) Body shaped like hourglasses (Yeah) Polaroids and camera flashes (Yeah) Take time and slow your dancin' (Yeah)...
Sarkodie, Zlatan & Rexxie - "VIP" Ahba! huh! now You ready? let's go! one time! Huh now yeah! Chale paddy who no like money Baby will you put it down for me Anaa menni bi no you dey see me like johnny Ɛshɛ mataa so na me frɛ no...
Ya Levis & Jok'air - "Mode Avion" Là où je t'emmène my love, on sera seul et au chaud tout l'hiver Raconte-moi fantasme et désir (désir) Et tout crame, bébé je te connais (connais) Tu sais me faire décoller t'es mon avion Dans tes...
DJ Tunez, Ashanti & Adekunle Gold - "Energy" Oh, I want your energy Always all over me Don't let go (Ashanti) It's in every part of me Feel it in the air I breathe No I just can't escape any more Taking all my energy You're stuck in my memory...
Kranium - "Money In The Bank" She got money in the bank Lot more fuel left in her tank So she ain't takin' no chances Niggas ain't shit She got money in the bank Lot more fuel left in her tank So she ain't takin' no chances...