"Hook" lyrics

"Hook"

Mad oh
Yo
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e (Hook)
(Hook e, hook)
Oya now

When we start to dey go
Money no go finish on hin own
All the guys dem dey call you dey bone
Come, don't dull, okay
Two people collect money
One person spend the money
That one dey ask for money
Where the money dey

Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)

Anytime I see pesin I like
Manager go run the package
Pass the package to backstage
Move the package, full kit
I no dey like Ngozi
Ngozi go stay for a month
A day is enough for the wise
If e wise, e go come back again

Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)

Awon bi 37 lo wani gate
She'lo gbe gbedu, won ni vado ti de
Vado bi three, abi vado bi eight
Vado sha, abi vado Bill Gate
Okay, come for the dough and I come for the mula
Iyalaya, baba werey ni corona
Okay, search for the gbedu
Download the gbedu
Pay for the gbedu
Moti hook e, hook

(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)

Oh well, as the real boy
You know, I say make I bless my fans, you know
Pill song
I love you guys
Thank you for your support


Thanks to Bamz for adding these lyrics.
Writer(s): Oluwatobiloba Daniel Anidugbe
You May Also Like
Burna Boy - "23" The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori Olun mi o so tan (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I...
Masterkraft & Phyno - "Egbon" Master Yeah, yeah Yeah Nwa, Onwe ka odi Nwa bia na level anyi ma ebi ị no Wepu aka na cable ọ n'ada oku Kupulu di mata n'o di oke onu Pasa, okwa ife'm n'eribu ka ịji eme ọnụ Ọ kwa nwa ị na anwụrụ...
Mayorkun - "Of Lagos" Ah Ge ge (of Lagos) Fresh (of Lagos) Apapapa piri pepepe Mayor the rapper (Mayor turn rapper) Of lay lay lay Gbas gbos (of Lagos) Set awon (of Lagos) Mayor the rapper (of Lagos) Je m'appelle (of...
Zinoleesky - "Kilofeshe (Remix)" Zino' (Niphkeys, Niphkeys) Of Lagos (Amapiano, amapiano) (Amapiano, amapiano) 'Ge-'Ge Amapiano This bread no be Omo, mo ma n gaapa gan (ma n gaapa gan) I be good, bad boy no choice Been in the game,...
Joeboy - "Call" Joeboy 'pon deck Yeah, yeah Confuse me Tell me why you dey confuse me (Oh, baby) Your body too attractive And the way I fall for you E Dey be like magic (Oh no) Na where you dey me I go dey And I no...