"Padi" lyrics
"Padi"
No one
No one
(Runtims badder producer)
Goddamit
See I follow my padi to greet you
And na so I begin to free with you
If my padi commot I go chill with you
'Cause all of my feelings agree with you
I for like to borrow a kiss
Make baba God no make padi notice
See na my padi I know he dey cheat you
Girl I'm ready to talk am for front
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Worry worry me I know ooh ooh
Papa warn me I know ooh ooh
Worry worry me I know ooh ooh
Omalicha Biko follow your heart
And you can follow me chat
I go save your number as Mariam
So padi no go fit know (smart)
E fit be like I toast you
But tomorrow I fit bone
E no mean say I no Love you
Na for say padi dey date
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know oo oo
Worry worry me I know ooh ooh
Papa warn me I know oo oo
Worry worry me I know ooh ooh
Oh yea, I'm ready
We can go to Ghana for the wedding
I get padi for Ghana wey know you
So Inlaw things are ready
Before the matter go long
And before the tailor go start to dey come
Show me your backside show me your front
So I fit to know wetin go kill me o
Aaaalooo o
Story wey dey touch (again)
Aaaalooo o
I say story wey dey touch
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Worry worry me I know ooh ooh
Papa warn me I know oo oo
Worry worry me I know ooh ooh
Abeg ooh padi woo
Abeg o oo oo oo padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Papa warn me I know ooh ooh
Me I know ooh
Thanks to Bamz for adding these lyrics.
Writer(s): Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Uchenna Nelson Onyishi
- AZLyrics
- K
- Kizz Daniel Lyrics
album:
"King Of Love" (2020)
You May Also Like
Timaya - "Born To Win" Right
Chulo
Legoo
E yeah
Eh ah
Chulo no dey tire
(Chulo eh)
Lift them higher
Take dem higher (stoopid, right)
I'm born to win
Me, I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life,...
Tiwa Savage - "Park Well" Early mor mor na your phone
I dey call, baby
Two-four-seven, baby
You I dey want, baby
Wallai, no yawa for you, baby
Chai park well and balance well for me, yeah
Baby, baby, oh baby, baby, baby...
Joeboy - "Call" Joeboy 'pon deck
Yeah, yeah
Confuse me
Tell me why you dey confuse me (Oh, baby)
Your body too attractive
And the way I fall for you
E Dey be like magic (Oh no)
Na where you dey me I go dey
And I no...
Adekunle Gold & Nailah Blackman - "AG Baby" They see me balling, they wan copy
And I see them but just wannabes, yeah
Number one father
Original original don da da (AG)
Dem dey underate man
They don't know nothing (I pro-pa-gate)
The moment...
Stonebwoy & DaVido - "Activate" 1Gad
Obio
Aada ada!
Weyti i go do, for you to get out, out of my mind
(To get out, out of my mind, To get out)
Weyti i go do, for you to get out, out of my mind
(To get out, out of my mind, To get...