"Jaho" lyrics

"Jaho"

Vado, vado
(DJ Coublon)
Alleluia o o
Krrii
(Jaho jaho)

You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When them say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
...


Writer(s): Charles Ugochukwu Akwuba, Oluwatobiloba Sikiru Anidugbe
You May Also Like
King Promise - "Abena" Oh nananaaa ei, oh yeah King king promise, yeaaaah, killbeatz lets go! Ɔdo yi akye m'akoma oo, menhyia ɔdɔ yewu anka m'enhu. aaa yeah I dont even think you know, say my life edey revolve around you...
Yemi Alade - "True Love" Yeah yeah, yeah yeah Yeah yeah, yeah yeah Happy days, happy times Happy days, happy times DJ play that happy music (Wan forgetti my sorrows) Make them play that happy music (Forget my sorrow and...
DaVido - "1 Milli" Wetin I gain if I lose you to one of the boys online (boys online...) I fit craze, I fit kpai, I fit die (baby...) If tomorrow come, you no dey my side (olurun maje...) Je ka gbadura Ka ye wa dara...
Fireboy DML - "Like I Do" Yeah, yeah... yeah Fireboy yes o Ouu yeah Odoyewu I know you bad o You gimme love, I give you back o You gimme this, I give you that o One time, one time (oh yeah) Odoyewu you are so wonderful If I...
Timaya - "Pull Up" (It's Kel-P vibes) When the girl them pull up Give them that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie them craze, heys When the girl...