"Gum Body" lyrics
"Gum Body"
(feat. Payper Corleone & Laxy Bbk)
Afro cele daa
Gum body eh
Gum body
Baby wanna gum body, with the boys dey-
Baby wanna gum body, with the boys wey de pop all night
Okay, your baby wanna gum body with the boys, dey de pop all night
I suppose to de chop body, many, many chicks on sight
You wanna be my shawty?
I can never be her baby
She wanna be my mommy
I can never be her pappy
She wanna be my shawty
I can never be her baby
She wanna be my mommy
I can never be her pappy
If you want to catch a fish, you throw the bait
Follow King Perry footsteps and hold the ways
How e be mummy Sweese, we suppose relate
Make we try meet for Odumodu place
Gist, crack jokes and stay awake at night
She go like know, his place to them alive
I'm on and off, I'll change it if you like
My own no good, but I know you know you're right
Oh, see my manchi, de fresh go with the swag
Waka, waka, waka, I end up for guas
Me and much fun, no flex up all the bags
If the loud don end, make they stretch us of bass
Your baby wanna gum body with the boys, dem dey pop all night
I suppose de chop body, many, many chicks on sight
She wanna be my shawty
I can never be her baby
She wanna be my mommy
I can never be her pappy
She wanna be my
Shoti shoti shoti shotiratata
When they in the paddy, no Naija be manager
Working every day and now we get them blessings
Getting blessing ba, when you win the ba-baya
Waya, waya, waya
Waya, waya, waya
You go de razzle
You go de hazzle
Waya, waya, waya
Now the level don de change, you don de take raba
Working up the place, we no forget the mission
Now you don de gum body, gum body, body bicham
Your baby wanna gum body with the boys, dem dey pop all night
I suppose de to de chop body with many, many chicks on sight
She wanna be my shawty
I can never be her baby
She wanna be my mommy
I can never be her pappy
She wanna be my shawty
I can never be her baby
She wanna be my mommy, yah
I can never be her pappy
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
You May Also Like
Fireboy DML - "Airplane Mode" Yeah yeah, ouuu...
So many things wey dey bother man
Stress from friends and family and brotherman
Man living like an animal
When a problem goes, life comes with another one
But I'm a god, I'm a...
Crayon & Magixx - "You vs You" Laser focus, cos oil plenty for your body
Con dey choke us (Hmmmm)
Men dey focus, start to chook eye for your body, na God go save us oh
Say na who come dey compare?
Why you dey compare?
Stop to dey...
Morrisson - "I Made It" I used to live in a council estate
Now I live in a mansion with gates
I did it again
Someone order a casket, I'm killin' my game
Now my ego is growin' as big as my chain
Your' life won't get better...
T.I BLAZE & Fave - "Play" I see you coming, I see you coming
Them wan come try me, obilibonbidi
Pause
I feel like they don't know what I'm pulling
30 behind me, a million BG
Don't be waiting on me, I swear
Don't be waiting...
Burna Boy - "Dey Play" Dey play
No be chys oh
Make we dey check for delight, oh
Ọlọhun
Àti wise oh, a dẹ tí economize, oh
Ọlọhun
On a mission, how many men follow me come?
Ọlọhun
No dey think am
Àkóbá adaba, Ọlọhun má jaa...