"Ojuju Calabar" lyrics
"Ojuju Calabar"
(feat. Reeplay & AGUNNA)
Came out with all of your hoes
Play you the tape, you dey bone
I catch you for post, it's a goal
Ehn, your shawty been lap on her own
The thing dey fear you, bah?
The matter do you like ojuju Calabar
The thing dey fear you, bah?
The matter do you like ojuju, ojuju Calabar
Came out with all of your hoes
Play you the tape, you dey bone
I catch you for post, it's a goal
Ehn, your shawty been lap on her own
The thing dey fear you, bah?
The thing dey do you like ojuju Calabar
The thing dey fear you, bah?
The matter do you like ojuju, ojuju Calabar
Vampire, the way that she suck on my jugular
And she popping that pussy for me, 'cause I'm popping and popular
In a minute, best believe I'm bored with a whore like a burglar
I disappear, comot the setting like ojuju Calabar
My life is a movie, just sacrifice so many things to be here like I'm Kanayo
I switch off my flow like a pro, I no be amateur
Try that for telecomms, say the guy wey dey with the POS
Make him dey carry am come, we no dey run
Came out with all of your hoes
Play you the tape, you dey bone
I catch you for post, it's a goal
Ehn, your shawty been lap on her own
The thing dey fear you, bah?
The matter do you like ojuju Calabar
The thing dey fear you, bah?
The matter do you like ojuju, ojuju Calabar
I cannot believe it
Half of these niggas be jonsers, believe me
I keep and coding like silence deceiving
Nobody yarn this, 'cause time ain't elusive
Na costly abusive but violence is dead
I did not fear, take your chicken, instead
Wait for the moment, predictor on prey
Top you know, fuck you know, care what you say
What you think I was doing?
I getting on top your girl, carrying my weight
Later, she going to fix me a plate
Eh, eh
Now you scared and you shiver
Don't shed a tear for what I became
Used to be nice, now I'm changing my lane
Came out with all of your hoes
Play you the tape, you dey bone
I catch you for post, it's a goal
Ehn, your shawty been lap on her own
The thing dey fear you, bah?
The matter do you like ojuju Calabar
The thing dey fear you, bah?
The matter do you like ojuju, ojuju, ojuju
Pull up like ayamatanga, ah
Karashika with your brassier
Lure me to the corner, wa gbá
Odogwu, who told me you're old?
Innie, minnie, maya, moo
Folake na raw you been go
Na your toros we dey slump on, bop up
Banana for long sum, Shina Peller, don one
Dom Perignon for the boss
Mo lẹnu bi, pon, pon-pon, pon-pon-pon
I no send anyone, crack a gun, no be shot
Eh, uh, ojuju Calabar format
Na wetin I be for the task
Came out with all of your hoes
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
You May Also Like
LADIPOE - "Man Already" It ain't easy to be the man, you know
Me and altims in the back of the altima
One brandy. Two Monica's
But these days who has time
I am on my grind
Till it's nothing for me to just turn down a...
Cheque & Crayon - "Sunflawa" (Crayway)
Girlie say amongst your friends I like you ahn
You carry two apples come make I bite you ahn
Omoge you too too fine it's illegal
I know fit form for you girl me I like you ahn
Sawa sawa...
DaVido - "FOR THE ROAD" Baby tell me very honestly
This your loving shey na current ni
Shey no be whining ye tan mi
Hold the Bentley and the money
Never confuse you make you feel you're in love
No make I jogodo odi go
And...
MohBad & Imole - "Weekend" Niphkeys
Imole
Make I show you where the light is (Mohbad)
How we do things, how we party, how we rock it
Make I show you where the light is
How we do things, how we party, how we rock it
Making...
Dangbana Republik & Bella Shmurda - "Lako" Yeah man
Big things inna me head you know
Am dying inside
Am dying inside
Mammy when I can call
Am dying inside
Am dying inside
Yeah me I no form
Me I no form
For you for you many me I stand
Many me...