"Odiegwu" lyrics

"Odiegwu"

Eh, ah
Ọ dị egwu
Òn gbowó, ah

Dey wan code
I don know
Dey don jonse
I say she don grasp
The jonsing na high class

She been dey dangbana kush, with the guys wey dey moz on the go
I been dey trapped with the guys wey dey pampalashin on a low, oh

Haa, they don't know
They don't know
Ọ dị egwu, I don code

Eh, big, big man nono
Wetin she dey blow na komo
They can never smoke Arizo'
Scope am
Wetin dem dey burn na koko
For the band, wey dem dey call us, Dong One
Any time we position, na katakata, came in with like ten men
When we start dey perform nko? Shawagara dust
Dem'ma halla, no be big God?

Dey wan code
I don know
Dey don jonse
I say she don grasp
The jonsing na high class

She been dey dangbana kush, with the guys wey dey moz on the go, oh, oh
I been dey trapped, with the guys wey dey pampalashin, on a low

Hmmn, they don't know
They don't know
Ọ dị egwu
I don code

For, for, fortify my spirit, with agbo and dongoyaro
Defend my soul, Celestine Babayaro
Any time I wire, is a mazam
Any forms and kele, dey my phone
None of them can put a parker on a n****

How you take dey run am?
Odumodu, vibes and rhythm
E no too dey hard for the boy
When I open thirty-two, they're amused
Na my cruise dem'ma use, mezebu
For my goose

Dey wan code
I don know
Dey don jonse
I say she don grasp
The jonsing na high class, eh

She been dey dangbana kush, with the guys wey dey moz on the go, oh, oh
I been dey trapped, with the guys wey dey pampalashin, on a low

Eh, they don't know
They don't know
Ọ dị egwu
I don go
I don

Eh, eh
Ọ dị egwu


You May Also Like
Tekno - "So What?" Shey, you see me dey? Shey, you see me dey complain? Shey, you see me dey? Shey, you see me dey? Tekno! (They call me Shallipopi) Ah-Ah-Ah-Ah Complain, complain, complain Drinks for Drink? for club...
Terri, Bella Shmurda & Mohbad - "Money" More money, more money, anything wey better pass money na more money, more money (Yeah) Na the remedy, Remedy, too many nonsense na yamayama, them go laugh say na comedy (Sweet Life Oh) Spoil your...
MohBad - "Omo Mi" Imole (Ye-ahh, ye) She love me, I love her too Bad girl wey get tattoo Call me for after two I no dey sleep like ojuju She sweet like vanilla Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria) I sabi her from my...
Magixx - "Maria" My girl, sey me I never see your kind E be for your lov girl I be waiting And I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa oo Mami mi adore your captivating You carry face and character You too fine your...
DaVido - "UNAVAILABLE" Baddest You know Eh, eh, eh, eh Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process I'm unavailable (Unavailable) Dem no dem see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no...