"Who That" lyrics

"Who That"
(feat. Reeplay)

Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter men are back, off your candle

Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter man is back, off your candle

Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey?
Who dey pull that hat?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help

They say person wey dey jones, e dey liable to kponse
Pikin wey dey chop for flat plate, liable to conkay
Because e go throway plenty chao
Na the life wey dem talk say we suppose dey dwell there
When they know the outcome
Have you ever seen a pimple located in dimples?
Goat and lion, they can never mingle
Na wire dey wire dem
Odumodu, didi don swadi
Jolly, hey, honey

Kele no dey lack for my terimeter
One, two, three, four, wanna chop my money?
Five, six, forget all the chenkes
Focus on the prize, odogwu, I no go digress
Ha

Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter men are back, off your candle

Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter man is back, off your candle

Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey?
Who dey pull that hat?

Better back off and say your
Say your prayer
Say your

For the place wey me I come from
They know say we bad
Balling every night and day
We na champion
King of the sound and the vibe, cause e dey body
Fine girl, tell me what you're up to
This no be impromptu
Make we chill
We go 'bove kele
Even if you don't blow trees

Who that?
Top shotters and shooters
Can't see me ride with Judas
Mula, burst my medula
Turn up after Jumat

Say no matter what they takes, we'll still be walking
This kind vibe, will have your girlfriend twerking
Till the early morning, till the early morning
This kind vibe, will have your girlfriend twerking

Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter men are back, off your candle

Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter man is back, off your candle

Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey
Who dey pull that hat?

Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord help


You May Also Like
Tekno - "So What?" Shey, you see me dey? Shey, you see me dey complain? Shey, you see me dey? Shey, you see me dey? Tekno! (They call me Shallipopi) Ah-Ah-Ah-Ah Complain, complain, complain Drinks for Drink? for club...
Asake - "Lady" My guy you see my baby she no be paro My guy see my lady alomo mon lo, alomo mon lo Ololade de o My lady lady lady lady My lady lady no be ashawo My lady lady lady lady My lady lady lady gawu Omo to...
Lil Kesh - "Ishe" My baby chikito from the down town side She dey charge me up when I get no bar Motivate me any time I feel so down I cannot forget all your sacrifice Ise lo s'omo nu bi oko Forgive me, Ise lo s'omo...
Runtown - "O Fe Pa Mi" Odor, odor Oro, oshow Baby I just want make nothing bother you I'm just saying you should try something new A feeling make you want gumbody A feeling you can get from nobody You realize there is...
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze) (Gothic issues) Drive-by, ujo Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE) This be my victim Whip...