"Body Wicked" lyrics
Sarz & Millymay_pod Lyrics
"Body Wicked"
Hmmm, baby wangele wangele, ah
For my head like e gele, hmm
I dey fall for your ikebe, baby
Mi o ri di rẹ skele e
Say my girl o ti pami
With your body sef o ti pa mi
Ye, I dey reason your body
Wetin go suffer pass na my money eh
If you chop mi mo lo wo
And I promise to no ever bobo
You dey hoti o gbóná
Cause I want this your love and attention
You know say I'm up to something
Cause I dey gbádùn your body
Always I want you
If you be my odo (Be my odo)
You know say I think of you like all the time
You know say I like am when you dey here
Your body, wicked
Body, wicked
Body, wicked
You know say I think of you like all the time
You know say I like an when you dey here
Your body, wicked
Body, wicked
Body, wicked
Hmmmm, me I think from distance
Pretty face and she even get big yansh
All day pọn my mind like you use jazz
Come ride pon my hmmm with you kitty cat
Ye, for to call you my own baby
Other girls them try to dey farawe
And your back dey make me craze
Be my monalisa I'll be your lojay
If you chop mi mo lo wo
And I promise to no ever bobo
Ye, you dey hoti o gbóná
Cause I want this your love and attention
You know say I'm up to something
Cause I dey gbádùn your body
Always I want you
If you be my odo (Be my odo)
You know say I think of you like all the time
You know say I like am when you dey here
Your body, wicked
Body, wicked
Body, wicked
You know say I think of you like all the time
You know say I like am when you dey here
Your body, wicked
Body, wicked
Body, wicked
(For you my odo)
(You be my odo)
Ohhh, ohhh, ohhh
Wicked (for you my odo)
Wicked (you be my odo)
Wicked
Wicked
Ohhh, ohhh
- AZLyrics
- S
- Sarz Lyrics
album:
"The Sarz Academy Presents: Memories That Last Forever 2" (2023)
You May Also Like
Lojay - "AVAILABU" O girl I wanna feel on your silicone first
'Cause it's been a long time I seen you undress
I tell you I'm helpless against your waist
Girl, I've been outside the Bourdillon gate
And I been waiting...
Timaya - "Akuna" Hey hey ey
Oh oh oh
Baby eh eh eh
Oh oh
You whine am slow, whine am slow
Girl, you whine it slow
The way you whine am slow
Whine am slow
Girl, you take it slow
The way you whine am o
Girl, you make...
KDDO - "eWallet" Picky, picky mabelani
Girl, have you been to China
'Cause the way you wining is making me speak in chung
Oya oh I don dey mayan
Mayan for your love, girl, I cannot get enough
I can't believe you're...
Adekunle Gold & Nailah Blackman - "AG Baby" They see me balling, they wan copy
And I see them but just wannabes, yeah
Number one father
Original original don da da (AG)
Dem dey underate man
They don't know nothing (I pro-pa-gate)
The moment...
Korede Bello - "Real Man" She say she no get anytime for robo rebe
She want a real man, alright
She say she no get anytime for casanova
She need a good man
She want a real man, man weh go love her right
Girl you need a real...