"More" lyrics

Sarz & Perfext Lyrics

"More"

Oh, no, uh-uh yeh
Perfext for you
Uh, yeah, uh

I get this fine girl, Valentina
She get this other friend, her name na Rita
And she get this other one, her name na Tina
Me dey feel am
And me fit give am
See all this fine kele no go kill man
But na wetin must to kill man go kill man
See shorty like the way me I dey hit am
She dey feel am
And me dey give am

The way you dey run my mata
Na the way you dey make me jigga
Na the way you dey hold my cigar
Pull my nica
Afro jigga, ahh

Na the way you dey run my mata
Na the way you dey make me jigga, yeah
Na the way you dey hold my cigar
Pull my nica
Afro jigga, ahh

Baby, gimme something, something
More-more, more, more, more
Girl, me go dey want you, want you
More-more, more, more, more

Baby, gimme something, something
More-more, more, more, more
Girl, me go dey want you, want you
More-more, more, more, more

Girl, me be Ronaldo for your mata
And me go score the quater final
Say, if I catch you for the corner
And me go chop you like burger
Fine girl, Monalisa
I go like make you call Anita
I dey find that your friend wey be Rita
See, I no mind if you bring your sister or your teacher
Girl, me no fit to run away
See, anything you bring come, me I dey
And me fit to show you my way, girl
Na for Ozumba Mbadiwe

The way you dey run my mata
Na the way you dey make me jigga
Na the way you dey hold my cigar
Pull my nica
Afro jigga, ahh

Na the way you dey run my mata
Na the way you dey make me jigga, yeah
Na the way you dey hold my cigar
Pull my nica
Afro jigga, ahh

Baby, gimme something, something
More-more, more, more, more
Girl, me go dey want you, want you
More-more, more, more, more

Baby, gimme something, something
More-more, more, more, more
Girl, me go dey want you, want you
More-more, more, more, more


album: "The Sarz Academy Presents: Memories That Last Forever 2" (2023)
Sarz & Perfext - The Sarz Academy Presents: Memories That Last Forever 2 album cover
You May Also Like
Kiddominant - "Alright" Imma shayo Oh na na na imma shayo oh oh It's alright, it's alright All of my guys are alright Look at us we wearing all white Smoking and drinking all night It's alright, it's alright All of my guys...
Seyi Vibez - "Today" No dey play me corny, boo I wan touch your body too Sh'omo pe eja l'oni ibu I know you fuck with the woo Sexy charisma No dey do me like that, Selina Last night, I took plenty 'Lina Been few days I...
WizKid - "Jaiye Jaiye" Arararara Ororororo Yah As you can see (Oh yes) You are all very welcome (Very very welcome) Mo fe kole fun mama mi Mo fe rale fun baba mi Aiye ni miami Maserati fun iyawo mi Ferrari, Versace...
WurlD - "STORY" Every day no be normal day o Everytime I dey feel some way o Only you wey dey dey my head Na your love wey dey scatter my brain You give me love then you runaway o You give me time make I change my...
Bayanni & Jason Derulo - "Ta Ta Ta (Remix)" Ye, ye! Bayanni And Jason Derulo (Trust me) Ɔhemaa doh, doh, doh She wan dey form I give her one time, now she come for more (Ah, ah) My ting too long, she want to taste my kokoro My dear make I...