"Good To Me" lyrics

Sarz, Perfext & Gimba Lyrics

"Good To Me"

So glad that the Lord has set me free
His grace and mercy carry me
He's been good to me
He's been so good to me
So good
He's been good to me
He's been so good to me
So good

I'm so thankful
For giving me the right tools to make the right moves
I'm so grateful
Sure me say God get me for mind every time I dey open my eyes
It's so blissful
Whenever I see my enemies, they no fit to talk
And I can't deny that I go make am on God
And I know say God no fit use me play
I'm so grateful
I'm so grateful
I'm so grateful
I'm so grateful

He's been good to me
He's been so good to me
So good
He's been good to me
He's been so good to me
So good

Sapa e japa
All of the favour me gather
Oluwa light e my lantern
Dem been wan quench my fire ah ah
Abi dem think say na who run pass
Shebi dem feel say the boy don cast
Dem been wan use me chop breakfast
Shebi you see say I don play pass
Uno, dos, tres
Me no fit to count all the days
Wey you don dey, dey, dey
I swear e don tey, tey, tey
Wey you don dey for me
Uno, dos, tres
Me no fit to count all the days
Wey you don dey, dey, dey
I swear e don tey, tey, tey
Wey you don dey for me
I'm so grateful
I'm so grateful
I'm so grateful
I'm so grateful

So glad that the Lord has set me free
His grace and mercy carry me
He's been good to me
He's been so good to me
So good
He's been good to me
He's been so good to me
So good


album: "The Sarz Academy Presents: Memories That Last Forever 2" (2023)
Sarz, Perfext & Gimba - The Sarz Academy Presents: Memories That Last Forever 2 album cover
You May Also Like
Ruger - "Jonzing Boy" So many people ask me how I dey do am Ibere? But if I do anything dem go table am oo No try relax me I no dey cool down ahanhanhan Anybody try crape me I go disable am oo I am jonzing Baby I'm a...
J Hus - "Militerian" Uh-uh Marlians, Militerians Let's go See that ass in that wrapper (Mm-hm) Se' na yours? Abi you buy am? (Ugh) Gbegbe (Mm-hm), bring am (Eh-eh) If I jam you, you go tiyah (Mm-hm) Okay, gyal, but you...
Adekunle Gold - "Kere" (It's Kel-P Vibes) Mo dede wọn pa lọlọ I like it, dem dey fear me now Ọrọ gidi lẹ fẹ gbọ bayi Look at me, I'm the captain now Right from Ṣade mo n gbona na It's a real thing, no be fictional I go...
Lojay - "LEADER!" Shey you don see moto with suicide door and electric charge We dey do pim-pim-pim with American boys from silicon valley If she rude put her feelings on cruise Tell her it's all over Why you wanna be...
DaVido - "UNAVAILABLE" Baddest You know Eh, eh, eh, eh Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process I'm unavailable (Unavailable) Dem no dem see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no...