"Jam One Kele" lyrics
Sarz, Millymay_pod & Gimba Lyrics
"Jam One Kele"
(feat. Fxrtune)
Ye-ye-ye-ye
Ye-ye-ye-ye, ah-ahhh-ah
Ye-ye-ye-ye
Ye-ye-ye-ye, yeah-yeah
Naaa
I jam one kele yesternight, wey she dey come around
I jam one kele yesternight, wey she dey shine like a star
I jam one kele yesternight, wey she dey give man vibe
I jam one kele yesternight, yesternight, ah-ah-ah
They no dey beg to turn up
When the girl's dem they dance, take a chance
Till the shima say you hold
I no dey hide my color
If na drink, or na smoke, e dey choke
E dey make man too dey jonze
Uh-huh
See as we dey maintain
See as we dey throwaway money for the club
I jam one kele yesternight, wey she dey come around
I jam one kele yesternight, wey she dey shine like a star
I jam one kele yesternight, wey she dey give man vibe
I jam one kele yesternight, yesternight, ah-ah-ah
Naso, I sight one kele for the show wey I go last night
Her face fine and her body self dey glow oh-oh-oh
I suppose meet am but I dey observe
If she no follow anybody come, mm
Naso I waka meet am and I be like hello
My name is Miliimay, nice to know yah
Body 'cause e gobe
Nain make me say make I halla
I jam one kele yesternight, wey she dey come around
I jam one kele yesternight, wey she dey shine like a star
I jam one kele yesternight, wey she dey give man vibe
I jam one kele yesternight, yesternight
I jam kele yesternight
I jam kele yesternight
I jam kele yesternight
I jam kele yesternight
- AZLyrics
- S
- Sarz Lyrics
album:
"The Sarz Academy Presents: Memories That Last Forever 2" (2023)
You May Also Like
Falz - "Parampe" Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere
Asa penpele, asa penpele
Shebi na person wey don give up, wey don fuck up ele
Asa penpele, asa penpele
I give you proper condition no dey...
T.I BLAZE & Fave - "Play" I see you coming, I see you coming
Them wan come try me, obilibonbidi
Pause
I feel like they don't know what I'm pulling
30 behind me, a million BG
Don't be waiting on me, I swear
Don't be waiting...
Gabzy - "Rice & Peas" See
I do as I please
I ain't got to do too much
I've got brothas that will do that for me (do that for me)
My Jamaican girl too nice
Tell me she would do as I please (do as I please)
Her man asked...
Nappy & Bella Shmurda - "Whine That Ting" Omoyen o whine that ting
Omoyen o whine that ting
Omoyen o whine that ting
(Do I say yes?)
Omoyen o whine that ting
O yea you a virus
Killin' everybody six foot plus
High tension, shock anybody wey...
Babyboy AV - "No Dey Form" (Okay)
Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
(Culture)
Omoge, no dey form for me
No dey form for me
Form for me, mmm (you say?)
Ah, omoge, no dey carry body
No dey...