"Balance" lyrics
Simi & Adekunle Gold Lyrics
"Balance"
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Alance bam bam
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 ohhhh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money
(Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
- AZLyrics
- S
- Simi Lyrics
album:
"TBH (To Be Honest)" (2022)
You May Also Like
Sarz & WurlD - "SADE" Somebody seen, have you seen my SADE?
Somebody seen, have you seen my baby?
Give me a call when you see my SADE
Give me a call when you see her
All the time, all alone
Should've listened when you...
Tekno - "Duro" Alhaji Tekno
Baby o, o na, o na na na
Say the love I dey see for your eye
I love you baby I no think am twice
(Shingha ee)
Your beauty making to realise
Say NEPA don bring light
Say you must to...
Wande Coal - "Come My Way" I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come...
Ice Prince & CKay - "Shakara" Ckay yoyoyoyo
Ice prince zamani
Girl, let me rock your body till the
Soco soco so
Let's make love till my
Soco soco so
I give you my heart oh
With extra love on top oh
Hmmm hmmm hmmm
E be true love...
Mr Eazi & Major Lazer - "Oh My Gawd" Knock knock
Guess who's coming to dinner?
Fred, Mr Eazi, Major Lazer inna Bimmer
Oh my gawd
I've never seen a bottom like this
See the way she hula-hoop
Come and jump on like this
See the junk in...