"Easy" lyrics
"Easy"
(feat. Deja)
Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last cos dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby
- AZLyrics
- S
- Simi Lyrics
album:
"TBH (To Be Honest)" (2022)
You May Also Like
Mr Eazi - "Skin Tight" Saga Dat!
Dis is ya boy Eazi
(E.F.Y....A)
Are you ready? If you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you basa basa
Baby trust in me
When you give your heart to me
I no go let you...
Adekunle Gold - "Mercy" AG Baby carry body body
Bad Boy Deks no dey worry worry ooo
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey...
Joeboy - "Beginning" Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah)
Give you...
Lil Kesh - "Love Like This" Yeah yeah ah yo
Mhm oh oh oh yeah You give me love I no deserve
Who am I wey you love like this
I have been around the world yeah
I never see love like this
Oh, I never see anyone wey give me love...
Runtown - "Mad Over You" Ghana girl say she wan marry me o
I hope say she sabi cook waakye
Hope your love go sweet pass shito
Baby girl I say
I say your body na killer oh
I fit to die on your body, only on your body
That...