"Story Story" lyrics

"Story Story"

Born in Ojuelegba o
Just like Wiz
But on another street
Ajebo in the ghetto
I only learnt how to hustle
Right after university
Up all night making demos
I say mama I don't wanna do no 9 to 5
When I sing song
Me dey feel alright
And everyday I be recording covers
Make Drake hear am
Asa hear am
I go to bed at 4
Wake up at 6
I'm begging my producer friends for beat
Yeah I paid my dues
Yeah I paid my dues
Me no accept defeat

This is my story oh
And I'm giving God the glory oh
Nothing fit to quench my fire
Till I retire
What a beautiful journey
I got my God and SimiArmy
So I go dey okay

Back in the days when I sang them gospel songs
Oh boy, it was tough oh
10k honorarium
(Damn)
Some say me no sing style
Wey go fit blow
Thank God for God oh
Now I'm singing to millions

I say, Daddy I don't wanna do no 9 to 5
When I hold mic
Me dey feel alright
Anytime you hear me sing song wey you like
You know say me don write am
Five or six times
I done some many, so many shows for free
Dem pay with exposure
I say c'est la vie
Yeah I paid my dues
Yeah I paid my dues
No disrespecting me

This is my story oh
And I'm giving God the glory oh
Nothing fit to quench my fire
Till I retire
What a beautiful journey
I got my God and SimiArmy
So I go dey okay

I go dey okayyyy oooo
Okayyyy
I go dey okayyyy ooo
Nothing fit to quench my fire
Fire fire
Till I retire
What a beautiful journey
I got my goddam Simiarmy
So I go dey okay


Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Marcel Akunwata
You May Also Like
Wande Coal - "Iskaba" Iskaba Mahuda Spells (listen) Oh my darling, Omo dakun Baby jo fun mi You know I be loving you Iwo gon gon ni You know you need this loving Indeed ba bu bu bu bu bu ba ba ba eh Oh no, Oh no Girl...
Adekunle Gold & DaVido - "High" Love is not enough Baby come to me molowo Love me or you hate me E no mean, no mess with me mologo Hennessy 250 Ko ma lo ni titi Giuseppe Zanotti inna Maserati AG baby easy Fine boy like Wizzy You...
Skales & DaVido - "This Your Body" Baddest Shekpe Skales o Who dey breathe for here? Mr Skales on a mission And Davido All I dey see they for your body And I can't lie I want your body on me On me yeah I know sometimes I might be...
Joeboy - "Baby" What I fit do to get your love Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you Shey you fire me catapult of love Na why be say I no fit get enough of you Wetin be that Nothing I can't...
Timaya - "Pull Up" (It's Kel-P vibes) When the girl them pull up Give them that thing wey dey make them craze I'm that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie them craze, heys When the girl...