"Permit" lyrics

"Permit"

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh

I need some healing because I'm going insane
But when I see your face I'm smiling again
This our encounter no go be in vain
Shey you go give me one chance make I try love again

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh
If it no be you, I'm better off alone

If you give me permit oh
To this your love I submit oh
If it no be you, I'm better off alone
Better off alone

I go spoil you with my money
Everybody need a maintenance
I go punch anyone for you
May nobody go try my baby oh
Sey make nobody go try my baby oh

Omalicha you be my spec oh
E no get anybody wey do me like that oh
The complications we go digress
Girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)

Girl you sweet like nko (nkwobi)
I want you in the early morning
Make we run the world my Beyonce as long as you permit me

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh
If it no be you, I'm better off alone

If you give me permit oh
To this your love I submit oh
If it no be you, I'm better off alone
Better off alone

I go spoil you with my money
Everybody need a maintenance
I go punch anyone for you
May nobody go try my baby oh
Sey may nobody go try my baby oh

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh
If it no be you, I'm better off alone

If you give me permit oh
To this your love I submit oh
If it no be you, I'm better off alone
Better off alone


Writer(s): Kelechukwu Augustine, Ernest Itiveh, Chibuike Oku
You May Also Like
CKay - "NNEKA" Nneka, Nneka, Nneka, Nneka I've seen a lot of waist but this your own different, uh The way you whine your body From the east to the west to the centre (Hmm) You make me wanna spend money My naira,...
Patoranking - "Woman Of The Year" My girl, you're the woman of the year Woman of the year My girl, you're the woman of the year Whayasay This your style no regular Only you dey burst my medulla Oblongata screensaver pon mi cellular,...
Johnny Drille - "Spending" I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love (one I love oh) I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love Anything for the one...
Crayon - "Adey" You be the light for my darkness Girl, I like the way you dey shine Come on and fly with me Kaba kaba make you no miss your flight You know I like your body, smooth and juicy like sugar and spice Abi...
Burna Boy - "Dey Play" Dey play No be chys oh Make we dey check for delight, oh Ọlọhun Àti wise oh, a dẹ tí economize, oh Ọlọhun On a mission, how many men follow me come? Ọlọhun No dey think am Àkóbá adaba, Ọlọhun má jaa...