"Twice Shy" lyrics

"Twice Shy"

Man been through the darkness of the tunnel
At the end there was still light
Situation coulda hold me down
But delay is not denied

Until then I have fun with the specimen
You been missing out on me out of detriment
See the confidence, cause once bitten twice shy
No worry yourself how I dey hold my side

Bobo cody cody

Bubba maintain, Cici maintain
When everything goes somehow
I just calm down and use my membrane
Kamaru maintain
Theresa maintain
You know sey you have to tough up
And no matter how it goes just never have no doubts

Just let your mind dey
Cool with ibo bo with ibo bo bo bo
Just let your mind dey

After you work and pray
After you work and pray

Just let your mind dey
Put your mind at ease
No dey too stress
Just let your mind dey
Food e no dey my brother water no dey

Just let your mind dey
Just let your mind dey

The ones wey go tell you make you no collect
To tell the client bring am we do am for less
Dey for room person go mess
The next thing you go see na who no fine wey dey wan suspect

I dey my comfort zone with the confidence
The only reggae man wey no get no dreads
I tell you all the bad wey I don witness
It go surprise you na from ones wey I call my friends
But I maintain, I still dey maintain

When everything goes somehow
I just calm down and use my membrane

Kamaru maintain
Theresa maintain

You know sey you have to tough up
And no matter how it goes just never dey have no doubts

Just let your mind dey

Cool with ibo bo with ibo bo bo bo
Just let your mind dey
After you work and pray
After you work and pray
Just let your mind dey

Put your mind at ease

No dey too stress
Just let your mind dey
Food e no dey my brother water no dey
Just let your mind dey

The ones wey go tell you make you no collect
To tell the client bring am we do am

Just let your mind dey
Just let your mind dey
Just let your mind dey
Just let your mind dey


Writer(s): Kelechukwu Augustine, Opara Ugochukwu, June Nawakii, Emmanuel Onigah
You May Also Like
Mr Eazi - "Chop Time, No Friend" Zagawhat? Zagadat Chop time no friend If I dey chop my woman I no dey look another man face (kw3) Chop time no friend If I dey chop my mulla I no dey look another man face (eh eh) Anything I touch...
Lavaud, Tiwa Savage & Kanis - "Roll On Me" Tell me what di Coco Let me hear your vocal Eyes on me Bobo Malo Shojo Give me that pronto The Tibi that follow Where di energy Waste no time When I'm dripping in finesse I can change your life The...
Crayon - "Super Woman" Baby, you are tested ok No be alokun, girly you be chacha Why? Why? Why? If I bend one knee for the Eiffel tower (Uh yeah) This your pretty smile e be superpower Would you say yes? 'Cause clearly,...
Adekunle Gold - "Omo Eko" AG we wanna party AG we wanna party Party never start till I enter the place You know say action por ghen ghen o I come with the vibe Man a don mean to steal the show Baby o wanle Line up in...
Ruger - "Jonzing Boy" So many people ask me how I dey do am Ibere? But if I do anything dem go table am oo No try relax me I no dey cool down ahanhanhan Anybody try crape me I go disable am oo I am jonzing Baby I'm a...