"Play" lyrics
"Play"
Yeah
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where we dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
But I remember those nights
I Had to go down on my knees and
(Say)
Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way
Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way
Back then hope
Was the beginning of Ako n' Uche
Wey make everyday now na holiday
Momma tell me say if you go all the way
Them go holla why ye
I no dey let emotions dey enter matter
Wetin go turn to wine you wan turn to water
Untouchable still on the matter
(I say)
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
But I remember those nights
I Had to go down on my knees and
(Say)
Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way
Holy Father Father
Come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success
Wey we fit pass through
But we waka all the way
When the president e dey play (dey play)
Senator e go play (dey play)
Governor you go play (dey play)
Chief judge you go play (dey play)
We the mass we dey play (dey play)
You wey relax you dey play
Well what I can tell you is that
Na play play
Na play play
Na play play we take reach where we day
Tekno
Writer(s): Kelechukwu Augustine, Chris Sunday
- AZLyrics
- T
- Tekno Lyrics
album:
"The More The Better" (2023)
You May Also Like
DopeNation & Sarkodie - "Check My Zingo" Yeah
Uh-uh
Now!
Check my zingo
Cash no y'ahitti no bingo
Woto pono no mu we go pass through the window
Ɛbaa no sɛn na afei mohunu me sɛ gringo?
You know how the thing go
Check my zingo
My zingo...
Yemi Alade - "Fake Friends (Iró Òre)" When the money come...
Hmmm normally, hmmm normally...
When the money come, I go change my face
All of my fake friends we no go dey relate
When the money come, I go change my face
All of my fake...
Patoranking & Popcaan - "TONIGHT" I work so hard you know I don't want no stress
I no get time to impress
Call that girl with tha lovely dress
Yeah yeah
You no lose guard omo it's a comming fest
This yah one is a drinking fest
You go...
Wande Coal - "Jabo" Jabo o
Ileke idi yen o gbodo jabo o
Ileke idi yen o gbodo jabo o
Omoge mi ni ma sa lo o, ma sa lo o
Jabo o
Ileke idi yen o gbodo jabo o
Ileke idi yen o gbodo jabo o
Ileke idi yen o gbodo jabo o
Jabo...
Ruger - "I Want Peace" I don't want peace
I want problems. Always
When I talk
Baby don't talk to me back
Can't talk to me back
You don't talk to me back, huh see
If you walk
You better don't run to me back
You can't run...