"Ba$Tard, Don't Be Silly" lyrics
"Ba$Tard, Don't Be Silly"
See I no play
See I no play with my zero
Two
Fifty
Five
Sakama, sakamaje
Hmm na sakamaje
Agama
Agama head e no read pass my eye
Ayy
Sakama, Sakamaje
Hmm na Sakamaje
Middle man don dey follow me play oh
Abeggi count my money
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly
See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero
Ayy
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Hustle, pray and hustle
Pray and hustle
My combo
One road to egbeda with danfo
My Dunlop oh
You know see bum bum
Wey balance for my motto? Na lambo
They no fit stop us
We no come here with borrow shoe
The security, wey follow me for back
Never smile for one hour
See immunity wey I get
Who go touch me, I swear no go die normal
Sability
Who you sabi wey sabi pass
As I sabi
Hmm hmm
Na trinity, wey cover my back
You know say u no dey fight normal
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly
See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero
Ayy
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Bastard don't be silly
Writer(s): Charles Malo Josek, Guy Solomon Josek, Louis Amon Josek, Anthony Eubuka Victor
- AZLyrics
- V
- Victony Lyrics
You May Also Like
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh
Many, many, many tings I wan talk, oh
But I rest my mind
Meanwhile, I dey push my grind
I got no time for no negative vibes
If you hurt me, my guy me I leave you...
Asake & Olamide - "Amapiano" Dem know, dem know, dem know, dem know
Ololademi Asake
Tune in to the king of sounds and blues
Dem know, dem know
Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, all the girls dem know
Steadily, steadily...
Boy Spyce - "Relationship" Alcohol e full my bladder
Two shots and I don jonze
I need spark to light my ganja
Two puffs and my eyes don close
I no won dey reason nada
Just wan dey on my own
Only stress I want na bank alert
And...
Shallipopi - "Things On Things" Ehhh
See dem!
Only one Pluto Presido
B! Busy!
Wait, wait
Dem call me Shallipopi
When I fall in, squad dey co-ordinate (Eh)
No evidence nor explain (Eh)
I say when I fall in eh, oh my God
That is so...
Tems - "Not An Angel" I was a loner
When I was with you
I would have given myself for you
Now I'm changing over
I'm moving on now
No turning back, I can't be with you
I don't need you looking for me
All you did was give...