"Street Affair" lyrics
"Street Affair"
It's a whole 'nother story my brother
Gats to dey fire my prayer
Cos yunno
These people be doing the most oh
Sanitize, sanitize, before you touch me
(Sanitize, sanitize before you touch)
Shey you fit connect to my story
Without Internet? Na lie
All the people wey try to cross me
I no tey to tell them bye bye
Cos mama never drop rosary
Trust nobody totally
Wetin I dey use find my sanity
Make e me craze
Oh oh oh
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
My God go interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make e my family meeting
(Hmm hmm)
No turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai lai
Oh koni baje oh ayy
My God go interfere
Na why I dey steady dey pray oh
Make my family meeting no turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai
Ayy ayy
Shey na you wey dey call me blood
I no know say you reason me less
If I no say na zobo
Omo I for carry you go DNA test yeah
You dey look me like investment
I carry you for my left chest
You know I no dey do best friend
But the place where I carry you keep e high
Oh no oh no oh no ohh
(Oh noo)
So I telephone God
Make He come
Clean this skeletons off my closet
And come balance up my diet
I too chop breakfast
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
My God go interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make my family meeting
(Hmm hmm)
No turn to street affair
Lai lai lai lai lai lai
Ohh koni baje oh
My God go interfere oh
(Fere)
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make my family meeting no turn to street affair oh
Writer(s): Ebuka Victor Anthony, Oluseni Paul Oyinlola, Chuma Nonso Nwokike, Harrison Song, Cole Misola
- AZLyrics
- V
- Victony Lyrics
You May Also Like
Kizz Daniel - "Eh God (Barnabas)" Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na...
MohBad - "Backside" Imole
Nkan to gbe seyin por gan
Jesu lo le gbawa
Jeka lo se ninu iyara
Nkan to gbe seyin o bad o
Oshamo pe mi Mohbad o
Jeka joma collabo
Awon guys mi tin kanra
Coco mati bawa
We wan dey go our...
Zinoleesky - "Sunny Ade" Uhn uhn uhn uhn
Sorry I'm not sorry (Sorry I'm not sorry)
Wetin I no do can't be worried (wetin I no do can't be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel...
Ruger - "Bun Bun" Yo Jugglerz
Ah, baby, Viola, you got me craving your bum bum shake
I'm here with my woman, as it is only your bum bum can save me
Alẹyi ma gbona, believe me dem go call you mama ibeji
Alẹyi a bad oo...
Skiibii - "Sensima" Gbefun eh o collect
Owole owo net
Kpakam body too correct
Oh no no no
Erima no forget
Moniko gbefun
O collect
Owole owo net
Kpakam body too correct
She say she love me
Eyan loveth
Sensima why you dey...