"Kolo (Kolomental II)" lyrics

"Kolo (Kolomental II)"

Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?

Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my Kolomental oh
Kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos?
Wey you open my kolo?
For where I keep my kolomental oh

Eh yeah yeah yeah
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my Kolomental eh

Eh yeah yeah eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my Kolomental eh

Eh yeah yeah eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my Kolomental eh

"Grin grin"
See wahala dey call like "grin grin"
Jobless people dey find Wetin do
Ogbeni get the fuck out my LinkedIn
Which agbero which conductor?
Wey go make me to press my pim pim?
Normally me I dey quick vex till you potopoto my business
Eh yeah yeah he

"Grin grin"
See wahala dey call like grin grin
Jobless people dey find Wetin do
Ogbeni get the fuck out my LinkedIn
Which agbero which conductor?
Wey go make me to press my pim pim?
Normally me I dey quick vex till you pototpoto my business
Eh eh eh eh eh eh

Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my Kolomental oh

Kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos?
Wey you open my kolo?
For where I keep my kolomental oh

Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat?

Writer(s): Louis Russell Bell, Brendan Peter Grieve, McCulloch Reid Sutphin, Westen Weiss, Anthony Ebuka Victor, Chuma Nonso Nwokike
You May Also Like
Shallipopi - "Billion" Only one pluto presido (Si') Dem call me Shallipopi (Signal) Billi', billi', billi, billion Stack my billi' to the ceiling Multimillion, I'm dealing on You can see me, yo I no want all your opinion...
Asake - "Terminator" Awe Come make we talk I no be killer killer higher higher This your loving geti meaning for my body o I want light my, wey my lighter higher higher This your color no be fake oh omo mummy My banana...
Timaya - "Sweet Us" As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us Hear me now Legga As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem...
Kizz Daniel - "Sooner" I don't need no liquor I'm intoxicated by you You don't need a decoy I'm so attracted to you I'm falling for you But I've fallen for somebody too And I wish I can have the two But I know say I fit...
Vibez Inc, Seyi Vibez & Bloody Civilian - "WhatsApp" Who be that guy wey dey text you I no dey check your WhatsApp That's not my thing baby I no like talk wetin go vex you Main reason I dey make you dey wet I no wan lose you to another mugu Aiya Sara...