"Pier 46" lyrics
Victony & KTIZO Lyrics
"Pier 46"
I get gist for you
Somebody say they love you
I, I, I i I know somebody
Hollup I'm on my way
Hollup I'm on my way
Wear makeup for your face (yeah)
Makeup for your face
Go from Seychelles to Paris
Seychelles to Paris
Girl, hollup I'm on my way (yeah)
Hmph
Girl, hollup I'm on my way yeah
Hollup I'm on my way
Wear makeup for your face (yeah)
Makeup for your face
Go from Seychelles to Paris
Seychelles to Paris
Girl, hollup I'm on my way (yeah)
I get gist for you
Somebody say they love you
I, I, I i I know somebody
Oh no no no no
No worry my babe
If you no get roof for your head
Girl you know you got a place in my heart
Oh no no no no oh
E dey hard make I breathe sometimes
Na your matter wey cover my chest
Girl abeg I dey come
So abeg make you free your calendar now
Baby give me pencil
Na your attention I wan draw
And my gokada go come through
Or I go send my bicycle
Baby you are my truth
And our pikin go too softunu
E no go play kpakpangolo
E go ride new bicy—
Hollup I'm on my way (yeah)
Hollup I'm on my way
Wear makeup for your face (yeah)
Makeup for your face
Go from Seychelles to Paris (yeah)
Seychelles to Paris
Girl, hollup I'm on my way (yeah)
I get gist for you (hollup im on my way)
Somebody say they love you (wear makeup for your face)
I, I, I i I know somebody (go from Seychelles to Paris)
Girl hollup im on my way
Writer(s): Ebuka Victor Anthony, Oluseni Paul Oyinlola, Chuma Nonso Nwokike, Harrison Song, Adam Fritzler
- AZLyrics
- V
- Victony Lyrics
You May Also Like
Adekunle Gold - "Ogaranya" (Ob', Obah)
(What dem a say?)
Butterflies in my tummy when the money enter, me, I like it
Getting rich and it's all in the plan
Mama, I made it to Forbes
I buy German for my baby
Mo toju mommy, mo...
Ruger - "Luv Again" Still lied
No falling in love on this side
Now, I know what it feels like
Don't know what to do now, it seems like
I still need somebody to rely on
See, no be joke, na real life ooo
If you give me...
Black Sherif - "Soja" Kwaku nie
Taada
Taadadey
Taada
Taada
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feelin' very weird
Somethin' wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see...
Ayra Starr - "Rush" Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no...
Blaqbonez - "LIKE ICE SPICE" Yeah, uh
If you think this song about your girl, then it is
It is what it is, uh
And the pipe wey dey run her water, no fit cease
It is what it is, oh
Me realize, they should legalize
If you fit...