"BENIN BOYS" lyrics
Rema & Shallipopi Lyrics
"BENIN BOYS"
They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbeegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)
Na we be the pride of Benin, Oba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh
Remy boy you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)
Touchdown Benin boys (Ki-), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Okay)
You know the billings wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Nor go dey)
Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun (Ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out use am buy 4matic
Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
Sexy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)
Yo, X
Ki-
- AZLyrics
- R
- Rema Lyrics
You May Also Like
Libianca - "People" Oh-oh-oh-oh
Mhmm, mhmm
From Bamenda, it's Libianca
Oh-oh (A-yo, Mage, it's yo' beat)
I've been drinking more alcohol for the past five days
Did you check on me?
Now, did you look for me?
I walked in...
Patoranking - "Babylon" Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
(Phantom)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find heavens gate o
Dem say make I no go...
Olamide - "Green Light" Omoge omoge wetin de sup? Ahn ahn
I de wait I de wait for you to give me sign
Gimmie da gimmie da gimmie da green light
Make We de make We de make We de fire down
Kilode kilode why you de dull ahn...
Dadju & Tayc - "I Love You" Oh, oh, ah
Taykee de Taykee
Et si je te dis que je t'aime
Tu dois me répondre que tu m'aimes
C'est tellement simple
Un peu comme un plus un font deux
Et si tu me dis que tu m'aimes
Je te repondrai...
Future - "WAIT FOR U" I will wait for you, for you
Early in the mornin', late at night (I will wait for you)
It doesn't even matter what time it is (I will wait for you)
Presidential Rollie already on the way (Tired,...