"Halima" lyrics

DJ Neptune, Timi Martins & SHON Lyrics

"Halima"

Greatness!
Timbum with the melody
DJ Neptune

Girl na you wey Dey capture
All my body and my soul
Mio gbomo wa
But na you I carry go
Oh my lord
I for like to let you know
Ain't no games
No be inimanimo
When I see I Dey star struck
I Dey feel am for my bones
Step inna the place
All the mandem say hello
No pressure
I for like to let you know
Ain't no games
No be inimanimo

She light me up like sativa
Leave am
Girl You controlling my inner
Halima
Girl You Dey burst up my liver
Liver
She Dey call me her leader
Halima

I'm confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I'm right here just let me run through to you, to you

I'm confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I'm right here just let me run through to you, to you

Omoge shey you wan dey whine me ni
Fine Mimi
Girl you gat it all even for dying minute
And you say it all with a smile baby
Oh no
You fit take a pose
And if you want to try for me
Relax for me
Cause you say it with a smile baby
And know you got it all even for dying minute
Girly say you know

She light me up like sativa
Tiva
Girl You controlling my inner
Halima
You Dey burst up my liver
Liver
She Dey call me her leader
Halima
Oh my lord oh yeh

I'm confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I'm right here just let me run through to you

I'm confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I'm right here just let me run through to you
You know say

Greatness!
DJ Neptune
Soundz of Neptune


You May Also Like
Kizz Daniel - "Poko" Oh my God, look at that girl The way she move her body oh, I done lost Whine poko, go down poko oh no no Whine poko, go down poko eheh-eheh Whine poko, go down poko oh no no Say whine poko, go down...
Bayanni - "Finish Me (AEIOU)" No level, ki la gbe ki la ju? Say you chop my ex But I chop your sister I dey hit no miss, no miss, no pity Your sister leg e dey shiver She de ku kere waka, ku kere waka One thousand kilometers...
KiDi - "Enjoyment" I go kill you with Enjoyment, enjoyment, enjoyment, enjoyment, enjoyment Herh I go kill you with... Hmmm, Sugar Daddy (KiDi) Fama ↄmo Oh Lord have mercy Aw mine, oh my, oh my (KiDi) I want to see...
Sarkodie - "Pain Killer" What else Your body go kill me, now! Obidiponbidi Runtown Now! yeah Chale your body go kill me What else Da bεn na wo bεba? Baby, mad for your body oo (obidiponbidi) Craze for your body oo Sing for...
Black Sherif - "Oil In My Head" Send them away Send them away Send them away Face covered like a Taliban Just a bad man moving bad All me want is some peace of mind Roll one then I burn it loud vibrations up and that See no evil I...