"No Kiss And Tell" lyrics

DJ Neptune & LYRXX Lyrics

"No Kiss And Tell"

Greatness!
Timbun with the melody
Ohhh
DJ Neptune
Hit me

The way you dressed to my aparte
Shey na for me
To ba d'ale wa mo mi
Iba di e lo wun mi

No dey do shakara
I get multiple option
For you I'm at attention
Your body dey right position

Hmm hmm
I know o

I know you got another man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell
Wowwwww
I know you already got a man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell

Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Hmm
As you can see
I get enough
To sponsor your lifestyle
You don't even need too much
Baby just right
I no be that kind person
Wey no sabi chop life
Gucci Louis Vuitton
I no dey rock the same style
I gbadun your package
Folashade
See this your body type
E be my taste
You see you gat me in the right corner
No be child's play ha

Hmm hmm
I know o

I know you got another man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell
Wowwwww
I know you already got a man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell

Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell

Greatness!
DJ Neptune
Baddest
Soundz of Neptune


You May Also Like
Balloranking, Majeeed & S1mba - "Fine Girl" O l'o sh'ako (O l'o sh'omo, pe) uhn-uhn, uhn, uhn (O l'o sh'omo) (O l'o 'shomo, pe) o l'oun sh'omo, pe (na) (O l'o sh'omo) ehn-ehn, ehn, ehn (O l'o 'shomo) (O l'o 'shomo, pe) yeah-yeah (Yo Dibs)...
Patoranking - "Abule" Hold am tight Hold am jeje This is another story o For my mind Make I tell you wetin happen for Abule Bout this big party inside my Abule I went there with my best friend Kunle Kunle dey there with...
Kizz Daniel - "Lie" Everybody know say omo me I no dey lie Everybody know ah ah Know say omo me I no dey lie (ah ah) Korporate o Girl I don't really care about your body type (eh) What really matter na your vibe I be...
Adekunle Gold - "It Is What It Is" People wey no dey feed you Always the first to talk about your life Look at the irony Shame you for public come dey beg for side Don't get it twisted I no dey kiss ass That shit is not healthy...
Simi - "Jericho" I'll lay you down like an edge controller I wanna love you all over Wanna be the gun to your soldier Show you I'm loyal eh eh Wanna hold you tight like a folder You are the beauty, I'm the beholder...