"Taliban" lyrics
DJ Neptune & KOJO BLAK Lyrics
"Taliban"
Greatness!
DJ Neptune
Hit me
I be bado
Call me Rambo
Emi Dragon
C7 Ronaldo
Beg your pardon
No dey fumble
Money full my lambo
Fashion Raman Jago
I dey for jungle
Know sey I be Terror
Try me na error
Una no dey fear God
Them dey call war
Know sey I be Terror
Try me na error
Shey you no dey fear God
Taliban
I'm a Taliban
Verified oh
Taliban
I'm a Taliban
Verified oh
Them know
Them no fit carry my load
Na me dey hold remote
Non of them fit decode
For my zone
Popo no fit assault
All of them go comport
Make them shut up their mouth
I dey for jungle
Know sey I be Terror
Try me na error
Una no dey fear God
Them dey call war
Know sey I be Terror
Try me na error
Shey you no dey fear God
Taliban
I'm a Taliban
Verified oh
Taliban
I'm a Taliban
Verified oh
Greatness
Taliban
Neptune
I'm a Taliban
Greatness
Taliban
Kojo Blak
I'm a Taliban
- AZLyrics
- D
- DJ Neptune Lyrics
album:
"Greatness IV" (2025)
You May Also Like
Joeboy - "Body & Soul" I dey sing, you dey dance, you dey whine
When you cry I go wipe your eyes
Gimme your bag make I fill am with dough
I'm the only one, you no need another
I'll hold you down
You know this, you notice,...
Johnny Drille - "Mystery Girl" Paiya olalon
London
Sipping on life at the liquor bar
I see you at the corner
Are you alone tonight
Has anybody told you that you look so nice
Or am I the first guy
Oh baby, I'm loving your style...
Babyboy AV - "Big Thug Boys" Ladies and gentlemen
(AV)
If you get a woman, hold am tight oh
Me and my guys, we dey for bike oh
Na her location dey for mind oh
If you leave your woman, she go off pant oh
No be lie oh
We go use...
Kizz Daniel - "Pour Me Water" I don't high like this
I don't dey drink anything I see
I never prayed for this
I never knew it could end like this
Girl if you are done with me
Oh baby Biko just set me free
'Cause I don't dey craze...
Korede Bello - "Sun Momi" Ahh Ahhh
Girl it's only you I wanna see in the morning
Eh
You know it's only you wey I go buy that diamond for
Girl it's only you I wanna call when it's boring
Yea
You know it's only you wey I go...