"Money I Get" lyrics

DJ Neptune, LAZ & Dera Lyrics

"Money I Get"

Greatness!
Timbun with the melody
DJ Neptune
Hit me!

Orama babe
Baby stay tonight no leaving me
Na emergency
I go come your place make you give me
Kiss with Hennessy
Make you tell me the things wey go cool my mind, no dey tension me

Ooo
See I go salute ololoo
I go buy rololo
In a brand new rololo
Naw déjà vu ololo
They never knew ololo
What I can do ololo
I stay true ololo
My dreams come through ololo

Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
You come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
You come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget

Bia bia bia bia bia
Nwata Amaka Nwata bu kpa sugar
All my children you go be the mother
Tell your mama make you tell your papa

Give love sound
Give me more
Give me more make me want some
Anything wey you want I go lunch am
In the morning or in the night oh
I go want you more, want you more

Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
You come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
You come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget

Girl I want you to so so make you so so mi so so
Make I spray you some pounds make I fly you to London
Baby girl lifestyle promise you I no go fail
Calm down make I burst you wotowoto
Shey na cash I go give you wotowoto
Like a one man murder Gbos

Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
You come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget
Pounds I get
Money I get
Girls dem come
Cus na me dem target
You come my way I go chop you
Spage
Things I do
You will Neva forget


You May Also Like
Bella Shmurda & Omah Lay - "Philo" Nothing wey I no go do for my philo Rest on me like pillow Omo to po, Ten kilo (Ten kilo) Nothing wey I no go do for my philo Rest on me like pillow Omo to dun, Ten kilo (ten kilo) I dey like you,...
Llona & FAVE - "Cold War" Damie Ah, na-na No issue It's getting dangerous but no issue I tell you my story but you no fit to know And even if you know You know I broke into this It's getting serious that I sold my peace Fell...
LADIPOE & Buju - "Feeling" I like the way I'm feeling now No come use your reggae, spoil my blues and rhythm now Oh, oh, oh, oh I like the way I'm feeling now Omo e get small thing wey dey stress me, but right now I'm chilling...
DJ Spinall - "Baba" Shabalisticka Baba, Baba, Baba, Baba Sebi you want the banger-dickbanger? (Baba) O gbologbo dem Baba-o (Baba) You can never top on Spinall (Baba) Never top on Vado (Baba) Aye ti mo wa ko sere...
Runtown - "If E Happen For Lagos" If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Na so dem...