"Amin" lyrics

DJ Neptune, Reehaa & Kabusa Choir Lyrics

"Amin"

Greatness!
Timbun with the melody
It's Reehaa
DJ Neptune
Hit me!

Everyday I wake up
And I stand up on my feet
Them go think say na make up
But I know wetin I go be
Everyday when I wake up
And I stand up I Dey see
People think say na fake luck
But I know wetin I go be

Cus Na this same life
Wey who dey lie go say walahi talai
Me I swear on my life
Problem go sit down
Yanga go wake am
Them go say all die na die
Oh lord have mercy
Ko Shola have mercy
Even if you carry on
You fit to live forever
But I swear all die na die

Amin ashey
Amin amin
All my prayers Dey answer
Amin ashey
Amin amin
Make I Dey live life proper
Amin ashey
Amin amin
Emi oma de lota
Amin ashey
Amin amin
Oh Amin amin
Amin ashey
Amin amin

If no be today
Then tomorrow go Dey
Cus I no fit loose guard o
All my hustle go pay
Me I no get enemy
I no wan see gobe (gobe)
Ma gbere mi felomi
Problem no be my forte

Cus Na this same life
Wey who dey lie go say walahi talai
Me I swear on my life
Problem go sit down
Yanga go wake am
Them go say all die na die
Oh lord have mercy
Ko Shola have mercy
Even if you carry on
You fit to live forever
But I swear all die na die

Amin ashey
Amin amin o
All my prayers Dey answer
Amin ashey
Amin amin
Make I Dey live life proper
Amin ashey
Amin amin
Emi oma de lota
Amin ashey
Amin amin
Oh Amin amin
Amin ashey
Amin amin
Amin o amin amin eh
Amin ashey
Oh eeh amin amin
Amin ashey
Ooo oh Amin amin
Oh Amin amin

Greatness!
Soundz of Neptune


You May Also Like
Joeboy - "All For You" (Yeah-yeah-yeah-yeah) I think I drink too much She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody She wan, break up with her bobo 'cause of me Sey na...
Mr Eazi - "Dabebi" Girl I want to dey your skin Girl I wan dey your side (din dan dan di din) You should be here with me Me and you go dey alright (It's your boy Eazi) Girl I want to dey your skin Girl I wan dey your...
Falz - "Knee Down" Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you...
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze) (Gothic issues) Drive-by, ujo Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE) This be my victim Whip...
Agho, Ayo Jay & DJ Tunez - "Smooth MF" See my radar e be on you ye eh Tell me anything wey I no fit do ye eh For your matter I dey battle yeah Giving all them niggas royal rumble ye eh I want you tonight (tonight) Girl you know it's on...