"BIG TIME" lyrics

ODUMODUBLVCK & Wizkid Lyrics

"BIG TIME"

Calling me a cannibal is nothing short of me
I can be a beast and I can be a fucking g
Look into my resume their blood is on my teeth
Sweet
Odumodu mix with Nutri-C

I say na many bitches been dey lap me ela on a regs on code
(Telz)
Dem say na many leeches for your body make you dey dey pam on low
(Major)

Back in 93 my mama talk say I for kpai guy
Doctor pastor tell her issa lie
Tell her say him destiny dey written from the time
Written in the sky my brother shove it in their eyes
Make them aproko make dem dey feel like say ojukokoro
I dey makoko unilag I been dey blow cocaine
Picture me like Booker T
Fighting for my tutolin
Tramadol and Ruphinor
Before you pass my corridor
Sho ti gbo

Causing kasala since when I buss up on the scene
Make dem show me something wey man e never see
Yeah, I been de hustle yeah my brother till e pick
Say mama go kpai omo aje I no believe
Light one big Maryjane make I cool down
And I'm steady counting all the money for the stress now
Gotta keep it pushing, yeah, my guy you know the drill
Call 30 bitches make them gather for the thrill

Yeah, na big wiz big kala man na big time
Spend big money for the wrist I still no get time
Yeah, you know say me I'm addicted to the late life
And na the music been save me from the street life
Back in the day skuchis make my mind de sweet
Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
Yeah, egbon gbon meji funmi you know as e be na
When you de as you de lick am e de sweet

Many things de happen mo le shalaye
Make I call one or two make we trabaye
Make dem run up the bottle wiz baba dey
Say na big wiz & big kala dey oo

Omoge wan jo dem de dance on me
You know we come here with many men oo
And you know trouble we no run away from
Sho ma nowo o ma shalaye o

Wa jo oo
Make we keep it on low
Who de stay glass house no dey throw stones
Make you no catch feelings inside
Girl I do for the night, when I come de reply
One love
For my people one love
You know big wiz I de make dem come round
You know I de talk my mind
Hide no feelings inside

Causing kasala since when I buss up on the scene
Make dem show me something wey man e never see
Yeah, I been de hustle yeah my brother till e pick
Say mama go kpai omo aje I no believe
Light one big Maryjane make I cool down
And I'm steady counting all the money for the stress now
Gotta keep it pushing yeah my guy you know the drill
Call 30 bitches make them gather for the thrill

Yeah, na big wiz big kala man na big time
Spend big money for the wrist I still no get time
Yeah, you know say me I'm addicted to the late life
And na the music been save me from the street life
Back in the day skuchis make my mind de sweet
Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
Yeah, egbon gbon meji funmi you know as e be na
When you de as you de lick am e de sweet

(Baba calm down
Rora
Otito
Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
Izgaaju till will kpeme
Antiworld gangstars
Ge records
You get me
Odumodublvck!
Kala, na kala
Hmmm...)


Writer(s): Stephen Alli Odunayo, Ibrahim Ayodeji Balogun, Tochukwu Ojogwu
You May Also Like
Seyi Vibez - "MARIO KART" Semzi Semz Bond Oh, my God Everything l'ọwọ́ Ọlọhun lo wa Everything l'ọwọ́ Ọlọhun lo wa Everything l'ọwọ́ Ọlọhun lo wa Running, running like Mario Kart Running, running like Mario Kart Running,...
Shallipopi - "Laho" (Shoutout everywhere, who be lover boy for Benin wey dey scatter area?) (Ayy Dọmwan nọ make é noise wẹẹ evbana Gunuvbẹ, shh) (Eri ma ghya wvbe wẹ ẹdo) (Shalli-fucking-Popi (Wahala) The President...
Runtown - "Bebe" Spiritual healer Curve like guitar My confidant You're my pillar Oh my shaylah Body hotter Smoking cigar I don't decamp, I'm for realer Pledge my allegiance to you baby See nothing better than you...
Llona - "Can't Breathe" Oh many casablanca wey e don burst Too many kayan mata wey I don trust Another filli ganga and I stuborn You fucking with a gangster and I pompous Amaka eleganza she dey form porsche I spread am like...
Magixx - "UNLIMITED" Silence the noise I'm with them boys Run am like, kpaka kpoko kpaka You are mi choice Vanilla raspberry You sweeter of cause The harder the ewe The lesser the puff I don't really know, how to dance...