"TIFFANY" lyrics

ODUMODUBLVCK & PsychoYP Lyrics

"TIFFANY"

Yeah
I fit hear myself abeg
O
I will roll in a Lambo
Or
Tiffany Tiffany Tiffany Tiffany Tifah

I will roll in a Lambo
I go smoke am like Rambo
I will
Like skeppy I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany
E no far
I go call my amigos
I go pour casamigos
I go smoke
Igbo wey be say
E too heavy for people
And e go make dem dey giggle o e no far
(Odumodublvck)
Yeah, common

Anytime I look around (yes)
Bad boys dey my side
Nobody
They no fit indict (fact)
Which case I no beat
Back when
Omo raw cash
Na who thief (all)
Big plate na me eat
Roof top pent house
Which place I no sleep
Air b n bs
(I will roll in a Lambo)

Hotels in abj know me
Abobi c'est la vie
(Kala)
(Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme
Antiworldgangstars
Ge records
You get me
Odumodublvck)

I will roll in a Lambo
I go smoke am like Rambo
I will
Like skeppy I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany
E no far
I go call my amigos
I go pour casamigos
I go smoke
Igbo wey be say
E too heavy for people
And e go make dem giggle o e no far

(YP)
I pick up my hoe in a Lambo
Covered in camo
Chains on like django
24 smoking like jago
She gone try to keep up with me
But I left that chick at home
I'm in these trenches
I can't be taking you on road
I put in too many hours
They posed to give me my flowers
She fuck me straight out the shower
Right after hours
She put codeine inside my Hennessy
Cus purple is power
Now I'm leaning everytime I'm outside omo

E no e no
I will roll in a lambo...
Easily easily
Tiffany Tiffany e no far
Easily easily
Tiffany Tiffany e no far
Ouu...


Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Egor Chupin, Joseph Nguyen, Nicholas Ihua Maduenyi, Andrew Korovin
You May Also Like
MohBad - "La Pio Pio" (Won ma la pio pio) (Niphkeys, Niphkeys) Ala-la-la, la Won ma la pio pio (Imole) Won ma la pio pio (la-la, la) Won ma la pio pio (la-la, la) Won ma la pio pio (la-la, la) Mm-mm, won ma la pio pio...
Llona - "HBP" Do you really want to waste my time Carry water quench my vibe Really tryna take my life Do you uu-uu Will you really change your mind (hmm) When I make you understand Everything wey dey my mind...
Victony - "Glory" Prayer for my people, beggi help me say Amen Say we no go suffer, up until forever when Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air Dem Dey copy we say way we get the upper hand Come on baby you...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied Push me to the limit then you see my fire And man dem den wan see my fire When I get the money then I gat your time Abena then I got...
Blaqbonez - "ROAD RUNNERS" They say blacky where you go We've been calling your phone But you no dey pick up I say I've been on a low Looking at my window But I no dey see foes I dey pray for my enemies Make them fit to see...