"LAYI WASABI" lyrics
ODUMODUBLVCK & Reminisce Lyrics
"LAYI WASABI"
Recording recording
Kala kala
Bile
Kala
Atl baby
Sholz out here
(Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme
Antiworldgangstars
Ge records
You get me
Odumodublvck)
Native
Yeah
Baw
Grrr
Arghhh
Take...
Take man for joke
Like say I no sabi
Layi wasabi
Joke man
Nothing wey you sabi
I for like be your sponsor
But your mama tell me say
Modu keep your money
This one na nkapi
He's capping
He knows you're his daddy
Take...
Take man for joke
Like say I no sabi
You
Layi wasabi
Joke man
Nothing wey you sabi
I for like be your sponsor
But your mama tell me say
Modu keep your money
This one na nkapi
He's capping
He knows you're his daddy
One by one
Make dem answer my query
No be charge and bailing
I'm a blue blood
I know you don't know the meaning
Legacy is stuck in veins
Na me carry hip hop go club
I follow run hotbox
December time it was only us
5 minutes of fame, all gone
Now they're back to square one
Accountable for all my wrongs
I am responsible for all the hatred bore
It is because I won
I celebrated it over their loss
Hey, I'm up
While, they dropped
Of course
Their begging ziano
They want to chill with us
But him no go gree them
E go better make I lose air
I go rather kill them who cares
Do time in jail
While I'm inside
I go still inspect
Each of them grave
Their family member flowers
It will not smell a day
Take...
Take man for joke
Like say I no sabi
You
Layi wasabi
Joke man
Nothing wey you sabi
I for like be your sponsor
But your mama tell me say
Modu keep your money
This one na nkapi
He's capping
He knows you're his daddy
Bile!
Oh ye rappers, obo quilox ni yin, tin ba shayo tan ni ma ya yin
Oja daddy, oko nla, 5ft 11, epon maalu, baba iya yin
25 years in the game, 4040 je beat lo abi ori n tayin
Online lo wa, anything goes, rora ma jabula, menomo ma sha yin
Astagfirulah, mo toro idariji, ogun ma pa yin
Lo lo lo lo, local rappers, fxck it! ta le fin ta yin
Worked hard in my youth, mo kan sanwo school lo, mo den te idi
Gen z bere proof, iya hafusa n wo csi lo steady
E don tey wey I rap, e don tey wey I trap
E don tey wey I boom bop
Osanobua! kevin de byrne re o, suuru too tap
Odumodu! kala fe gbe aga jade, ka lo she shootout
No cho cho cho, hmmm, showing workings joor
Make you no chuk mouth
Take...
Take man for joke
Like say I no sabi
Remilekun
Joke men
Nothing wey them sabi
I for like be your sponsor
But your mama tell me say
Modu keep your money
This one na nkapi
He's capping
He knows you're his daddy
Writer(s): Michael Washington, Tochukwu Ojogwu, Olusola Fagbemi, Sanni Abubakar, Abdulkalid Safaru
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
album:
"INDUSTRY MACHINE" (2025)
You May Also Like
Tega boi dc & Shallipopi - "Child's Play" Ah ehnn areva?
Tega boi, sayy who dey there
(They call me Shalipopi)
Tega boi as we don come we don come
We nor fit stop say we don come
Them say we nor fit but we do pass
Na another way me I use...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And man dem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got...
Zlatan - "Get Better" Sometimes when e no dey
Shebi na you I dey call when e no dey
For dying minute you go show face
Oro yi wa fologbon fun oloye
O mon olowo lo n gbayi lode
Make LuckyUdu no go whyne me for old age...
Runtown - "Bebe" Spiritual healer
Curve like guitar
My confidant
You're my pillar
Oh my shaylah
Body hotter
Smoking cigar
I don't decamp, I'm for realer
Pledge my allegiance to you baby
See nothing better than you...
MohBad - "Sabi" (No one is sleeker)
Won ni "kin wa baba toh sabi"
K'owa w'ori mi, k'otoh saasi
Kin ma shey ya'wo l'owo Lati
Mo 'morin ko, won fe je ko dabi oh
Won ni "kin wa baba toh sabi" oh (ehn-ehn, ehn)
K'owa...