"GHETTO MAN YUTE" lyrics
"GHETTO MAN YUTE"
Ghetto man yute
Ghetto man yute
Ghetto man yute
Quarter past 2 I go track her
I no mind bool
Na for her car park
Mind you
I be like mumu
Thank you
Ghetto man yute
Ghetto man yute
Ghetto man yute
Quarter past 2 I go track her
I no mind bool
Na for her car park
Mind you
I be like mumu
Thank you
La la la la la la
La la la la la la
La la la la la land
La la la la la la
La la la la li la
La la la la la land
La la la la la la
La la la la li la
La la la la la la land
La la land
La la la li la
La la la la la land
I dey for Canada with plenty maganas
Dem dey offer me their cardingan
But na my shima bandana
I tie for Coachella
I'd rather die kala you be ganja man
Na when I smoke I dey think
Na when I kpef dlink
Na when we high we dey wish o
At all at all we go dream
E go reach hundred thousand people
Many people want make pimple surface on top of her nipple
Very wicked evil
Nothing wey she do
All that she did is
She was beautiful
Lovable
Gumable
Baby gum body
Gum body
You're edible
I'm telling you
My lady forgive me
From within
Ghetto man yute
Ghetto man yute
Ghetto man yute
My lady forgive me from within
Quarter past 2 I go track her
I no mind bool
Come to me when you're sick
Na for her car park
Mind you
Na you I wan dey see
I be like mumu
Thank you
La la la la la la la la la la la la
La la la la la la
La la la la la land
La la la la la la
La la la la li la
La la la la la land
La la la la la la
La la la la li la
La la la la la la land
La la land
La la la li la
La la la la la land
I be like mumu unto man u
She no mind lose
I be like mumu
I don lose goods
She wan stay here
Yet
Yearly yearly
She go still dey here
Like Xerxes
Like Decs
Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Declan Roberts, Dave Nunes
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
album:
"INDUSTRY MACHINE" (2025)
You May Also Like
Llona - "Dead Flowers" I believe
Yes, I believed
I'll build the future that's just not for me
Take away the chaos, advocate for peace
Pray the things I do don't be the end of me
I believe
I still believe
Life will teach...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
Ruger & Zlatan - "Give Away" Ibile
I'm obsessed I am so in love with myself
I dey burst my own brain
Still impressing myself
You cannot shame the shameless
First work on yourself
You no righteous reach the girls wey stand Osapa...
Young Jonn - "Only Fans" (Xcuse me, Xcuse me)
(Stoop')
Jiggy, Jiggy, Jiggy, Jiggy
Too many girls in the world for me to dey with only one
I can do what I like oh, moti lọ ṣhi OnlyFans
Feel good, feel good (feel good)
I feel...
Shallipopi - "Free Service" Yo, X
They call me Shallipopi
Day break, everywhere burst
Everywhere stew, money dey rush
Vacation for me and all my blood
As I dey, credit alert dey drop
You can't love me, it's not by force
If not...