"VINICIUS" lyrics
"VINICIUS"
Clear road
Shagba close that door
Close that door
Hehehehe
(Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme
Antiworldgangstars
Ge records
You get me
Odumodublvck)
Clear road for the boss
I don go
I don come
I don chop
Dem never see returns
Jungle don mature)
When she come
Dem say na wor win wor
Wor win wor
She wanna lick my lollipop
My pin pop
Why she dey move like vinicius (vinicius)
Confuse us
Wor win wor (yeah)
Wor win wor (chai)
Ngwon gwo special
Odumodu your lyrics too get dagger
You be like warlord
Odumejes partner (calm dan)
Ragnar (badman)
My present kele be like Lagertha
Run sinner man
Run sinner man (erin mus)
Gbes
Una never che chung tin
This summer time
I'm drunk in a van (chuks)
I go enter pool party
Me and my men
We must run tag team (sweet p)
Bikini cute
Omo see bad bitch (aah)
She must do bad thing (praa)
Kosi sympathy (baow)
Men don cluster (grr)
She dey spin like 4kerty
When she come
Dem say na wor win wor
Wor win wor
She wanna lick my lollipop
My pin pop (po po po po po)
Why she dey move like vinicius (grrr)
Confuse us
Wor win wor (sound alarm)
Wor win wor (chai)
I no need to wait for the waiter
My p go surely bang (dribble am)
The mixer wey them get
Na heavy trash (carragher)
Their own dey rarely last
Od why you come here dey brag
My own berry blast
These fuckers think I'm arrogant
After I take the piss
I use my babe aura take handle man (gidigbam)
Her p small hesistance
Too many drip wey come her head
But she bury go am
Commot lip gloss from her Birkin bag (yiii)
Pink Hermes she take dey waka round
Yaba ojuelegba
This flex is giving
Omo she is very proud
Kala this your babe na animal
Dem gather round
But na their funeral
Bad
She's a keeper she dey track man (fuck)
E be like she dey sell igbo for downtown
Commot her compass
With all her friends
Dem say na dem dey run town
Wor win wor (yiii)
Wor win wor
She wanna lick my lollipop
My pin pop (kala)
Why she dey move like vinicius (run run run run run)
Confuse us
Wor win wor
Wor win wor
Ngwon gwo special
Odumodu your lyrics too get dagger
You be like warlord
Odumejes partner (calm dan)
Badman
My present kele be like Lagertha
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
album:
"INDUSTRY MACHINE" (2025)
You May Also Like
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
MohBad - "Holy" Imole
Emi ti mi o holy
Omo pastor ton fa poli
Ti ya tije mummy
Mo ta tan sori titi
Ema dami le bi
Oro aje ni mon ba kiri o
Aboki come me wire
Shey iso wa lese mo tira plier, easy
Hustle de odo...
Shallipopi - "Billion" Only one pluto presido (Si')
Dem call me Shallipopi
(Signal)
Billi', billi', billi, billion
Stack my billi' to the ceiling
Multimillion, I'm dealing on
You can see me, yo
I no want all your opinion...
Seyi Vibez - "Different Pattern" Different patterns
Omo ope lowo before I cast (Before I cast ooo)
Who wan dey gas omo mommy I get paper (Gbemingbe)
We no dey class but momo eleyinju wa
Wise one I no want carry last
Ah ah oh ah I no...
Balloranking - "Dirty" No regretting
For this planet
O tun gbe Janet
Ah ah
If you share me the location...
(Lọtun-un losi
Ṣayo lọtun-un losi
Oju ti dirty)
No regretting
For this planet
O tun gbe Janet
Ah ah
If you share...