"Diamond" lyrics

"Diamond"

Girl you shining like a diamond in the rough
Take your time spend my money in a rush
Big question, ṣe you go find me if I lost
I wanna put you in my Lamborghini truck
I live my life for you like Jesus on the cross
2 seconds ṣe you go pick up when I call

I know say girls yapa
I know say girls boku o
But I dey feel one type of way whenever you no dey by my side
Them dey call me woman wrapper
Them say i dey fumble
O baby jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun

Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
But I dey feel one type of way whenever you no dey by my side
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
O baby jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun

They want make our love cast they want make e sup
They wan read our private matter for Instablog
They many for internet wey wan dey gossip me
My chickala pass their own na why they wan dey worry me
Ibi tẹ ba ti ri ẹba o di dandan ẹ ma rọbẹ
Na she be my bustop to ri ẹ mo ṣe bọlẹ
Spinal cord na she be my backbone
Our love must shine na she be my Blaqbonez
100 shots of love so intoxicated
Tequila no high me like this ọmọ yii gbe mi debẹ
Ẹ wo bo ṣe n pamper mi bi ọmọ day care
True love is real Ọlọhun mi o lelẹ

Them say we go break up that's a lie
Ra wedding gown cos that's my wife
Bo ṣe n fun mi doggy lo n fun mi cowgirl jẹ back to back
Gobe ma ṣẹlẹ tọmọ yii ba ever lọ leave my side
Niṣo ni registry jọ ka tọwọbọwe ka lọ sign

Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
But I dey feel one type of way whenever you no dey by my side
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
O baby jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun


Writer(s): Prosper Agha Udu, Chukwuka Senator Nwokobia, Temidayo Rapheal Omoniyi, Chukwudi Okafor, Valentine Anikwenze, V Flash
You May Also Like
Ayra Starr & Asake - "Goodbye (Warm Up)" Goodbye to my ex yes Hello to my next I do not accept your apology Just lemme be Just lemme free Give me lil space step back lemme breathe Give you the cold shoulder I really hope you freeze Until...
Asake - "Terminator" Awe Come make we talk I no be killer killer higher higher This your loving geti meaning for my body o I want light my, wey my lighter higher higher This your color no be fake oh omo mummy My banana...
ODUMODUBLVCK - "MC OLUOMO II" (Craze) Odumodu, on your feet, run E no go run for where? (NATIVE Records baby) 'Luomo (Odumodu, on your feet—) Ayy-ayy, 'Luomo (E no go run for where?), ayy Do you want more or do you want less?...
BNXN & FOLA - "Very Soon" Ero bi mase para o je kin sun Very very soon I'll do it better and I promise you, ah It's not even in my power and I'm telling you Mofe k'everybody hear this tune O mo, mi o de kin ni suru, ah Oh...
Teni - "HUSTLE" I wan talk my mind o For anyone wey fit relate o Ri-di-mah-kool-a-yooo Sometimes it feels like success is a trap And sometimes it feels like people don't understand Cos the pressure e plenty and...