"Genesis" lyrics

"Genesis"
(feat. Flavour)

Make I tell you how it start from Genesis
E no be for inference, no talk to enemies
No be think o wey this people use my eye see
The matter spicy, this fucking vices
Now they can't let go
Now them wan use am wan shed o
No moguo in momo, so leave me make I see my falcetto

I be leaving on the low, but I don't no go know
When the people want to take the boy photo
All my neck is frozen, make them make them chop me
Ọ bụrụ no ego, no disturb him though
I be leaving on the low, but I don't no go know
When the people want to take the boy photo
All my neck is frozen, make them make them chop me
Ọ bụrụ no ego, no disturb him though

Iye oh, Iye oh
Che chuwe ego
Ge buru o oga ya
Iye oh, Iye oh
Che chuwe ego
Ge buru o oga ya

Ah yege, yege, yaga, yega
Money dey give morale (High morale)
Ah yege, yege, yaga, yega
Ah kunuba ose obi ike
For this life o, I swear to God o nwe'onye mere ibe ya
We buru ge, o buru na
If you wetin I see, your eye go tear
But now nụ enkema Amaka
Ekqwe my mariamaka? The cheque is getting bigger
My money be fine bo-bo, iye-iye-iye
To avoid depression, get chube ego

I be leaving on the low, but I don't no go know
When the people want to take the boy photo
All my neck is frozen, make them make them chop me
Ọ bụrụ no ego, no disturb him though
I be leaving on the low, but I don't no go know
When the people want to take the boy photo
All my neck is frozen, make them make them chop me
Ọ bụrụ no ego, no disturb him though

You May Also Like
Lyta - "Selfmade" Oh my oh my uh, yeah yeah, oh Lord a'mercy yeah yeah yeah yeah Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta nah Olamide don sign the boy Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn Shout...
Cheque - "Odun" Razor cut that... Odun odun kilogbewa Odun odun kilogbewa O yeah, o yeah, ota san san Odun odun kilogbewa Make I dey okay Make I get money pass Adeleke Whine for my body make I dey okay Money for...
Shallipopi - "More Than Me" More than me! (more than me, more than me) Just like me, everybody wanna be (just like me, just like me) My next move everybody wanna see (wanna see) Been lonely is making wanna, they trina be more...
Lasmid - "Puul" Charger When I'm high make you no de disappear Me I getti Dawta for your there Girlie make you no de runaway I wan bend you like you want sit for chair Give you my fingers if you care We no be...
Falz - "Who Go Pay" Sh' awon boys yen ti quantify Elo lo wan be? Couple milli, must be nice (it must be nice oh!) Awon ti e lo Dubai Won lo Yankee, Shebi private yen le fly You don't like to publicize all the time It's...