"Odeshi" lyrics
"Odeshi"
I no be uber leave story o
Why you dey find way to enter me o
Odeshi ko wole
Odeshi ko wole
Na every night I dey spend money o
Clubbing from Mainland to Ikoyi o
Owo oti ko rale
Owo oti ko rale
Every day chasing paper
January to December
The money plenty o por por por por
Never to dull I no slogododo
Money dey Naija why them dey japa o
Emefiele I just got the raba o
E dey ground but I no too pompous
Hagman Abati I too go focus
Kowole! Odeshi
Kowole! Odeshi
Kowole! Ohhhhhhhh
Kowole! Otumokpo
Kowole! Jesus Christ
Kowole! Alhamdullilahi
Kowole! Three in one
My money long! E long die
Long pass third mainland bridge (Poco Snapchat story)
Me and my guys don show (A ti de)
Now you can start the party (O ti set)
What is good for the goose is what? (Is good for the gander)
Shey you get food for house? Before I pass you my ganja
My Cana! Wey lap inside backy
Graphic designer no know say plenty dey sup inside lappy
If you snooze you lose
No be everything be cruise
If you try am you go bruise
No put your leg for my shoe
Kowole! Odeshi
Kowole! Odeshi
Kowole! Ohhhhhhhh
Kowole! Otumokpo
Kowole! Jesus Christ
Kowole! Alhamdullilahi
Kowole! Three in one
Janmo!
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Collins Faith
- AZLyrics
- Z
- Zlatan Lyrics
album:
"Symbol Of Hope" (2025)
You May Also Like
Runtown - "Energy" It's Del'B on the beat
I will give you what you wanting
Baby come and chop my money eh
Baby back to the dance thing
Baby this no be joke thing o
Sound God give you want you wanting
All these niggas...
Timaya - "Stoopid" Stoopid, stoopid, eh, stoopid
Oh Lord have mercy, bad man cruising
The way she whine it, bad man cruising
Oh Lord have mercy, bad man cruising
Lord have mercy, bad man cruising
I'm stoopid...
Olamide - "Motigbana" Shabalistic, Sha sha sha
Motigbana o, moti elevate, ori mi ko ke hibernate
Awon bad belle won to suffocate, we dey gbadun, we dey Jollificate
Ola tobi, e ma pariwo ye, owo tobi e ma pariwo ye
Motor...
Duncan Mighty x Wizkid - "Fake Love" Nwanyoma, Nwanyoma
Keep it cool Oma, keep it cool Oma
Nwanyoma, Nwanyoma
Keep it cool Oma, keep it cool Oma
Oya, Nwanyoma, Nwanyoma
Keep it cool Oma, keep it cool Oma
Nwanyoma, Nwanyoma
Keep it cool...
Maleek Berry - "Sisi Maria" Uhh
Bounce (Bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (Bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh...
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry...