"Belle Full" lyrics

Crayon, Ktizo & Victony Lyrics

"Belle Full"

I go like, I go like, I go like
I go like to be your number 9
Say na only your post I go shootin' my shot
Even De Gea no fit save am
We go chook leg for one trouser
See my own sef na oversize
Ọkịrịka bum shot wey you over price
Na hin carry the ikebe wey dey energize me

Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me
Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me

Shawty oh, shawty oh, oh-oh
Call everybody oh, daddy oh mummy oh, oh-oh
Make e dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantịntị loving

Wey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh
Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh
Werey uh, werey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh
Wey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh

You go know when you meet somebody
You can't be without her body company
Uh, I wanna please you
I no dey tease you, oh my, oh my
The number one, girl, your position valid
You know the matter and your body conquer me
Who go wan dey reason, say make I leave you, my oh my?

Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me
Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me

Shawty oh, shawty oh, oh-oh
Call everybody oh, daddy oh, mummy oh, oh-oh
Make e dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantịntị loving

Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh
Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh
Werey uh, werey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh
Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, you my girly oh


You May Also Like
Cheque - "Rockstar" I remember everyday when my life was insane And I've been fucking with this shit longtime And I had to overcome Man I had to overcome I've been on this shit long time I'm a fucking rockstar so don't...
Black Sherif - "Oh Paradise" Blacko Nie (Aane) What you do me you no try You told me baby we outside Afei de3n nti na wob3y3 me saa Sore na ka biibi kyer3 me wae 3nn3 nyinaa me I dey online Waiting for your text so I no fit...
Young Jonn - "Next To You" (It's Young John, The Wicked Producer) Yeah It's Vedo, baby, yeah When you give me small I swear, I swear I'm wanting more Girl, you give me energy that I've been searching Suffocate o Suffocate I...
Fireboy DML - "Feel" (Sound) (Cracker, Cracker, Cracker) Look into my eyes when I'm singing to you Take this love that I'm bringing to you Don't tell me all this got no meaning to you Take this love that I'm bringing to...
Fave - "Obsessed" You leave, I want to follow you there You miss a call, my heart e go tear Me and you We are Deeply connected oh oh oh You say a thing, I hear it different You get a friend, my heart e don tear Me and...