"Calvary Kid" lyrics

"Calvary Kid"

Calvary, call me Calvary Kid
Cos I fought so many wars (Huhnnn huhnnnn)
Been through many struggles (Huhnnn huhnnn)
I stand strong, call me Calvary (Call me Calvary kid)
Cos I fought so many wars (Huhnn huhn)
Stand through many storms (Huhhh huhhh) on my own

Destiny, destiny you can't deny
Enemies attack my life, many nights I ask God why?
Enemies wan off my light, in the cold I'm melting ice
So so tears come out my eyes
But them get me down I no go lie
I lost my mind
Shoutout to the ones (Wey dey for me)
In the trying times I love all of una
Prayer day and night jah jah relief the pain
And I kept going I no give up then my healing came

Calvary, call me Calvary Kid
Cos I fought so many wars (Huhnnn huhnnnn)
Been through many struggles (Huhnnn huhnnn)
I stand strong, call me Calvary (Call me Calvary kid)
Cos I fought so many wars (Huhnn huhn)
Stand through many storms (Huhhh huhhh) on my own

Yeah ,I know (Got to walk alone) on this lonely road
Gat to weather the storm, say my mama dey pray
My mama prayers don't lie
I dey give my days to jah (El Shaddai)
I be destiny's child can't you see
Anointing dey flow, the blessings dey flow
The oil dey flow
No dey ask me why physically I'm fit
Spiritually I'm fit (Standing on my feet)
Everything legit, winner no fit quit

Calvary (Glory glory) call me Calvary Kid
Cos I fought so many wars (Huhnnn huhnnnn)
Been through many struggles (Huhnnn huhnnn)
I stand strong call me Calvary (Glory) call me Calvary kid
Cos I fought so many wars (Huhnn huhn)
Stand through many storms (Huhhh huhhh) on my own


You May Also Like
Zinoleesky - "Loving You" (Niphkeys) (Niphkeys) She say you be my man And then I'll be your woman I'm very willing, I'm ready to be your dad You take me places I've never been before This love is crazy shey you wan testing...
Adekunle Gold - "5 Star" See I don't look like Wetin I don't see I will never forget the 90s Many nights I go dey beg for mercy Sickle cell been show me crises Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord If I say my story o...
Asake - "Joha" Tune in to the king of sounds and blues Se ko ma le fa Se mo le ka ju la jo Oya kola comot style, you wan make I change my style Kilo kan boys, kilo kan federal Mr Money no dey waste time, shey you...
Ruger - "Useless" Kukuruku Isolate like an island Order me like a tyrant, oh (Spiritual) Shut me up make me silent, oh Roll your waist make you buy land, oh (Spiritual) She need no permission Anytime she see the...
LADIPOE - "Big Energy" Big Energy When I come through Big Energy Dark shades on no dey see enemy I bet that you heard of me I no dey form gangster Only Big Energy When I come through Big Energy Dark shades on no dey see...