"Wetin Go Be" lyrics
"Wetin Go Be"
Vibess
Wetin, wetin, wetin go be go
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be
E no get as e wan be, wetin go be go be
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be
E no get as e wan be, wetin go be go be
Follow who know road as I dey waka
Make I no come stumble say my matter
Lowo olohun odinaka show who your friend be
And I go tell you who you are
Them fit to buy you bar but no fit to give you bar
Na person wey know you him go follow chuk you pass
Emeka no go zuzu Emeka no go follow yansh
Make you use your compass
Oh my God o, nobody killy my vibes o
As I dey humble pray and work o
As my face show make my shoe shine o, oh shine o
Oh my God o, make nobody killy my vibes o
I no dey give another man no yawa o
Badder man go don Chala o, uh chala o
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be
E no get as e wan be, wetin go be go be
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be
E no get as e wan be, wetin go be go be
No condition permanent
Make you no see life like tournament
Pray for grace and sacrament
Your fellow man no be your opponent
Think am twice make you augment
Make you put faith for government
Anoneti wetin my eyes don see
I no fit to talk Lori titi
Do if you stumble you go learn
If you try to dey humble you go see
This Life no be rumble e go-set
If you use your i.q you go see
Oh my God o, nobody killy my vibes o
As I dey humble pray and work o
As my face show make my shoe shine o, oh shine o
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be
E no get as e wan be, wetin go be go be
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be
E no get as e wan be, wetin go be go be
Oh my God o, nobody killy my vibes o
As I dey humble pray and work o
As my face show make my shoe shine o, oh shine o
Oh my God o, make nobody killy my vibes o
I no dey give another man no yawa o
Badder man go don Chala o, oh chala o
Writer(s): Alexander Osamudiame Uwaifo, Charles Chukwu Chibueze
- AZLyrics
- C
- Crayon Lyrics
album:
"Trench To Triumph" (2023)
You May Also Like
Ajebo Hustlers & Omah Lay - "Pronto" Oh no no no no
Hmmmmmm
Oh no no no no no no no
Kpos
I go dey put myself in order
Make I no go kpai person daughter
No be only me be her lover
If na play make e stop am
Abeggi make e use your upper...
Popcaan - "Celebrate" Yo, Drop Top
We outside, pick up some gyal and guh link J5
Party inna di hillside, know every gyal a get wild, uh-uh
R.I.P to mi dawgs dem weh gone
Di ones weh locked up, free up, woii-oii
Love life...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me
I wanna take a picture
So this could last longer for me (Longer for me)
Yeah, take my secrets
Guard them like precious money (Precious money)
I never want to hear you...
Adekunle Gold - "5 Star" See I don't look like Wetin I don't see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o...
Lil Kesh - "Good Bad Boy" It's ya ya ya ya YAGI level
Skibo
She said a gangster who will break her heart
And a church boy is not enough
She wants a gangster that is a pastor
She wants all in one
A gangster who will break...