"L'Eko" lyrics
"L'Eko"
Oga Lagbaja, you wan carry person bebe?
You dey show power, you wan slappy soldier, gan?
Your body go tell you
If body no tell you, jor kpe l'omoale
I'm crazy but gentle
Make I yarn you the 411
As you dey waka (Waka)
Waka jeje waka (Waka)
No go too dey gbala (Gbala)
Some people dey para (Olo'un)
Eyan Chris Talker (Talker)
You dey talk my matter (Matter)
If we see for corner (Corner)
Shey you go fit to talk am again oh?
This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
Cinemato rolling (L'Eko)
Everybody crazy (L'Eko)
This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
If you wan show craze for my hand
Everybody crazy (L'Eko)
Dem tell you, you no wan gree oh
Now, you dey beg, now you want to dey run, run, run
Shey you don see as e be oh?
Body dey rise and your eyes don dey turn, turn, turn
Use this your ginger dey try getty money
No be how far, ehe
I wan make you know, jeje
Waka (Waka)
Waka jeje waka (Waka)
No go too dey gbala (Gbala)
Some people dey para (Olo'un)
Eyan Chris Talker (Talker)
You dey talk my matter (Matter)
If we see for corner (Corner)
Shey you go fit to talk am again oh?
This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
Cinemato rolling (L'Eko)
Everybody crazy (L'Eko)
This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
If you wan show craze for my hand
Everybody crazy (L'Eko)
- AZLyrics
- C
- Crayon Lyrics
album:
"Trench To Triumph" (2023)
You May Also Like
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I ask my...
Oxlade - "Want You" (Want you)
(Yeah yeah)
One one one one one
This love sweet like Ofe Nsala, 'Sala
Baby me and you we go travel farr-ra
(Far-ah, far away)
Anything you want I go double order
Our love too strong dey...
Gyakie - "Control" Mmmm...
FLIP THE MUSIC
Gimme that, lover boy
Rub me on me shoulder make I feel the love
Odo yi (Kwerh)
AyÉ› dull
Lemme light it up, me I dey on job
Ooo, lemme control this ooo
I go teach you lesson...
Magixx - "Like A Movie" (Randay)
Oh no no nom, yeah, yeah
Melanin po po po
Sey me wan score score score
Sey me want you, gimme your lo-lo-love (Lo-love)
Baby o Opor por por
Girl, ya the final
Ain't nobody but you, my...
Buju - "Testimony" Darling, darling, darling, darling, darling
I say, my darling, sorry, come and be my testimony
E getti something I never see, she say she like my melody
I say my darling, sorry, come and be my...