"Serve The Lord" lyrics
"Serve The Lord"
Ah-ah
No long thing
It's Don Jazzy again
Make una join me let's serve the Lord together
I say if you wan serve juju na you sabi (na you sabi o)
As for me and my house we will serve the Lord
If you wan worship mami-water na you sabi (na you sabi o)
As for me and my house we will worship the Lord
Look me head to toe, see as I dey shine o
I dey shine well-well 'cause God dey my side o
See as I dey bubble, devil dey for trouble
I don know the secret wey dey make am run far
Oya na wetin be the secret, Jesus
Wetin be the secret, Jesus
Na wetin be the secret, Jesus
Tell me wetin be the secret, Jesus
Na wetin be the name o (Jesus)
Tell me wetin be the name o (Jesus)
Wetin be the name o (Jesus)

Writer(s): Daniel Oyebanjo
- AZLyrics
- D
- D'Banj Lyrics
album:
"RunDown Funk U Up" (2006)
You May Also Like
Duncan Mighty - "Manuchim-Soh" Put your fingers in the air, air
Ah Duncana Mighty
Put your fingers in the air
So put your, put your fingers in the air air
Put your, put your fingers in the ayaya
Wene, wene wene mighty eh eh
Wene...
Olamide - "Wo!!" Oya wo!
Won ba e wi n'ibi wo!
Ma lo se bi ogoro wo!
Awon omo tikabodi wo!
Ma lo lalakibo wo!
Oya jo bi mummy wo!
Oya jo bi daddy wo!
Oya jo bi olowo wo!
Ma lo jo bi olosi wo!
Won ba e wi n'ibi wo!
Ma...
DaVido - "Dami Duro" Shizzi, Shizzi
On the beat is Davido Ema dami duro dami duro
Yeah emi omo babalowo olowo
Ani wo fe dami duro duro
Ewo won, won fe bami nawo nawo
Ema dami duro yeah
Emi omo babalowo olowo
Ani wo fe...
Timaya - "Sexy Ladies" Yah!
Yung d (legoo)
Yah!
(Legoo)
Sexy ladies
I need some sexy ladies
Yeah yeah
To all my homies
My homies need some ladies
To hold their body (listen up now)
Go go go go
See them dey go
The way dem...
Lil Kesh - "Efejoku" It's young john the wicked producer
Skibo robo skibo, skibo robo skibo
Yeeba oshey baddest
Bami loke oh, eda ri jimi keh
Awon omo eleyin caterpillar yi o mafe gbemi le
Emi ti yo bai, mi ode le...