"Tongolo (Original)" lyrics
"Tongolo (Original)"
Ha ha
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all these women now
Na the magic word be "tongolo"
No long thing, no long thing
Just tell them tongolo
You understand
Anyone wey you like, you know wetin you go tell am?
Me I be D'banj, my jamo friends dey call me ski'banj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wey dey make dem dey follow me
For the clubs, dem dey take up their thumbs for me
Even the guys dey ask for me, make I tell them the secret of my melody
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
If I tell them the koko
I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko (when you see a woman wey you like)
Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word)
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa je ki tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo
As I dey waka up for road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine no be small
When her front no be small
When her backside no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am no be small
She no wan 'gree my own o
Until I yarn her am the koko (no be small)
Shey you wan know the koko o
Shey you wan know the koko
Shey make I tell you the koko o
Make I tell you the koko
If I tell them the koko
I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko (when you see a woman wey you like)
Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word)
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa baby e tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa bi o se tongolo
Listen, listen
Mo wa talented
Yes, mo wa gifted
Seri kini mi, o ma gbe e lifted
Seri hips e, ma file shifted (shifted)
Igo ju e, ma file tinted
Boyfriend e gan, o wa evicted (evicted)
Ko mo pe, D'banj is addicted
Te ba sope no, maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile, don't get it twisted
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
If I tell them the koko
I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko (when you see a woman wey you like)
Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word)
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge baby e tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omo wa baby e tongolo
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omo wa baby e tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omo wa baby e tongolo
You don hear now
Na my secret be that
You no hear wetin I talk well well
No long thing
Just tell them tongolo
Oya cho
Don Jazzy
D'banj
Mo'Hits Records
- AZLyrics
- D
- D'Banj Lyrics
album:
"RunDown Funk U Up" (2006)
You May Also Like
Ice Prince - "Aboki" That spend a lot of cash oh
That spend a lot of cash oh
It’s my guy, that spend a lot of cash oh
It’s my guy, that spend a lot of cash oh
Aiyarin ayanyan aiyarin...
Aboki sai aboki sai aboki sai...
Yemi Alade - "Johnny" Ho ah
Ehn
Habokoto bokoto eh
Selebobo pon the beat (Selebobo on the beat)
Yemi Alade
It's Effyzzie baby
Johnny leave me follow Cynthia
And I don't know what to do
And he talk say I no do am
Like the...
Charly Black - "Whine & Kotch" When mi a bend over, mi a wine and kotch
Foot inna the air mi a wine and kotch
A other gyal cyaa test how mi wine and kotch
Charly mi know yo love it how mi wine and kotch
Me really love when yo...
Dead Prez - "Last Days Reloaded" South suicide Queens
Brooklyn
All my soldiers gather up all your arms
Let's go to war niggas
Onyx, Dead Prez This is America's nightmare
Red, black, green and don't give a fuck
Just wanna get free...
P-Square - "Shekini" P-Square eh eh
Yahn ahn
(Alen )
Yahn ahn
Lets go
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni )
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
I...