"Which Way 2 Go?" lyrics
"Which Way 2 Go?"
Gee!
More cross on my neck!
Uh-uh, uh
Uh-uh, uh
Uh-uh, uh
Uh-uh
I don see, I don see so many things for my life
Abeg o, make you no make the same mistake wey I make
My mama say, life e no dey as easy as me I think
I do like say I no hear, I just dey waka like mumu
As I dey waka dey go, I don meet many people
Some of them sef worst pass evil
Them go promise wetin them no fit do
When I start no be wetin I bargain o
As I dey waka dey go, I don meet many people
Some of them sef worst pass evil
Them go mislead you like devil
When I start no be wetin I bargain o
I've been hustling on the street, mama told me not to do it
Now I don't know which way to go
I've been doing this music, mama told me not to do it
Now I don't know which way to go
Which way to go (which way to go)
This music o (this music o)
Which way to go (which way to go)
This music o (this music o)
I say me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know
For this life, I don strive, I don try
But I just dey waka
In daytime, in nighttime, I meet people
But I just dey waka
Some like us, some hate us, some jealous
But I just dey waka
Where I dey go? Where we dey go? If you know, me I no know
As I dey waka dey go, I don meet many people
Some of them sef worst pass evil
Them go promise wetin them no fit do
When I start no be wetin I bargain o
As I dey waka dey go, I don meet many people
Some of them sef worst pass evil
Them go mislead you like devil
When I start no be wetin I bargain o
I've been hustling on the street, mama told me not to do it
Now I don't know which way to go
I've been doing this music, mama told me not to do it
Now I don't know which way to go
Which way to go (which way to go)
This music o (this music o)
Which way to go (which way to go)
This music o (this music o)
I say me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know
I say me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know, ah
Me I no know, ah, me I no know
- AZLyrics
- D
- D'Banj Lyrics
album:
"RunDown Funk U Up" (2006)
You May Also Like
Lumidee - "Never Leave You (Uh Oooh, Uh Oooh)" Uh oh,Uh OoO,uh oh, Uh OoO
Honestly
If i tell
Tell you what
What u want to know love
There ain't another
I don't want no other lover
I put nothin above ya
I kick them to the gutter
They...
RDX - "Kotch" Kotch! (Ahh!)
Kotch! (RDX!)
Kotch!
Ah we sing di song mek di gyal dem ah lose dem self (Ahh!)
Cashflow
As a real badman yuh fi happy when you see gyal a whine whine
And yuh watch dem like di news...
Ice Prince - "Aboki" That spend a lot of cash oh
That spend a lot of cash oh
It’s my guy, that spend a lot of cash oh
It’s my guy, that spend a lot of cash oh
Aiyarin ayanyan aiyarin...
Aboki sai aboki sai aboki sai...
Tinie Tempah - "Girls Like" All the girls like, said I was the man
All I ever needed was a plan
Tell J.K that I'm still rolling
Yeah, tell Russell I'm a brand
Yeah, bust that skank
Ain't nobody messing with the gang
Might take...
Lloyd - "Dedication To My Ex (Miss That)" Hey ya
I came to talk about this girl that had my love it seems
I went away for a while
She gave my love away
I really shouldn't blame her
But now that pussy is a stranger Baby, something's on my...