"Konibaje" lyrics
"Konibaje"
So many nights, so many days
Wey me I hustle steady pon repeat
Just so my mama go fit to walk again
Just sey papa go fit Dey proud of me
Me no fit stop me no fit wait
Cause it's a lot wey Dey pon me plate
If no be money matter me no Dey hear
If no be kudi matter me no Dey hear
Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Me no really Dey bother
Cause e go sup for real
And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah
Life is a journey you see
Can't fuck with my energy
Cannot take my energy
Cause a man stay down and you see
Gats thank Jah for trees and more
Even if you blind you can see
E could be all gone in a blink
Omogo de Le mi
So I sip my Hennessy
And light up the place biti ishano
Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Me no really Dey bother
Cause e go sup for real
And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah
- AZLyrics
- M
- Magixx Lyrics
album:
"I Dream In Color" (2025)
You May Also Like
Olamide - "Metaverse" Semzi
Semzbond
Oh my God
People think say na craze abi na kolo ti mo gbe to n jẹ k'orimi ya were (Be like I don dey we ewe, kalakuta, away)
Na the gbẹdu posses me, ẹmi shey mercy
Ẹ gbe mi gently,...
Ruger - "Luv Again" Still lied
No falling in love on this side
Now, I know what it feels like
Don't know what to do now, it seems like
I still need somebody to rely on
See, no be joke, na real life ooo
If you give me...
Black Sherif - "Soja" Kwaku nie
Taada
Taadadey
Taada
Taada
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feelin' very weird
Somethin' wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see...
Gyakie - "Forever" FLIP THE MUSIC
Gyakie uh huh
Na na na na na eyy ya
My mind dey for you
My heart beats for you
Every time when I think of you
I don't know...
I, I, I feel loved again
I don't want to wait for days...
Llona & Fave - "Cold War" (Oh no no)
(Oh no no)
No issue
It's getting dangerous but no issue
I tell you my story but you no fit to know
And even if you know
You know I broke into this
It's getting serious that I sold my...