"Sempe" lyrics

"Sempe"

Tell me what I've not seen before for my life
No be chise many man want to see me fall
My brother dem wan see me fall
As long as the outcome is income
I Dey for my grind
And I know all fingers them are not equal
My brother we are not equal se

Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised

Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo

The way me live my life
I dey like to dey live with style oooo
Me I go laugh, I go dance
Magbomo till the day I die
Omo sey na nobody go tell me
How to live my life ooo hmmm
No be lie ooo, hmmm
Ooohh ohhhh ohhhh
Malo fori bebe
When we dan dey for the streets
Oti pepe
All of those wey wanna be me
Wan ti Sempe ooooo, hmmm hmmm
If them want to try me gan gan aso
Wheel barrow no be keke
Pass the kpo, or pass the booze make we meze
All of those wey wanna be me
Wan ti sempe ooo, ohhh ohhh
C Ronaldo

Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised

Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo


You May Also Like
Teni - "HUSTLE" I wan talk my mind o For anyone wey fit relate o Ri-di-mah-kool-a-yooo Sometimes it feels like success is a trap And sometimes it feels like people don't understand Cos the pressure e plenty and...
Fireboy DML - "Like I Do" Yeah, yeah... yeah Fireboy yes o Ouu yeah Odoyewu I know you bad o You gimme love, I give you back o You gimme this, I give you that o One time, one time (oh yeah) Odoyewu you are so wonderful If I...
Alpha P & Babyboy AV - "Veronica" Na only one girl me I know Obah Na only one girl me I know For where Who fine pass you for where Shey na who fit tax you for where For my my baby I get big budget Anything wey you want  just...
Lasmid - "Friday Night" Ooh Charger Aah aah Ooh yeah Aah mmm... When you looking at me please don't stop I'm the Demon that you need ASAP Imma give you all you need fool stop All o you haters call me king rap up up up...
Johnny Drille - "Spending" I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love (one I love oh) I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love Anything for the one...