"With You" lyrics
"With You"
Cannot deny baby girl, sey we fight and we argue
But you the one for me
You know sey you shine like the sun, girl your somebody special
With you I live my dreams
Take me to the port
Cause I'm lost in your wave
Only when we fuck
Me I don't feel a pain
If you no fit light up the room
Then I will
Cause I wanna lay next to you when I wake
Your looking so fine
Your body like a dynamite
Your inspire my moody
My friends them say, I'm foolish
You know that look in your eye
You know it don't lie
No be sey them do me
Your love e dan confuse me
With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay
Me I'm gonna sing to you every day
Tell them, wey Dey doubt us
Make them Dey play
Give you every likkle thing that you fancy
Even if na my house rent or my car key
My baby she a baddie
Nobody badder
Baby for your case
I turny bouncer
Them want to underrate
Who be their father
You know sey me I fit die on top your matter girl
Na you I need ooo
Girl put your eyes on me oo
My baby your my fantasy
This kind love, me I never see yeah eh eh
Your looking so fine
Your body like a dynamite
Your inspire my moody
My friends them say, I'm foolish
You know that look in your eye
You know it don't lie
No be sey them do me
Your love e dan confuse me
With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay
Okay okay, all day and all night
When you Dey by my side
With you I'm okay
Your looking so fine
Your body like a dynamite
Your inspire my moody
My friends them say, I'm foolish
You know that look in your eye
You know it don't lie
No be sey them do me
Your love e dan confuse me
- AZLyrics
- M
- Magixx Lyrics
album:
"I Dream In Color" (2025)
You May Also Like
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me
I wanna take a picture
So this could last longer for me (Longer for me)
Yeah, take my secrets
Guard them like precious money (Precious money)
I never want to hear you...
Adekunle Gold - "Ogaranya" (Ob', Obah)
(What dem a say?)
Butterflies in my tummy when the money enter, me, I like it
Getting rich and it's all in the plan
Mama, I made it to Forbes
I buy German for my baby
Mo toju mommy, mo...
Nasboi, 2Baba & Falz - "Ashewo" All the pe I'm feeling, I love it
I don't want to ever unfeel it, eh
Eh wasap
Nasboi lo nse mi
O yeh
O yeh
Falz the Bad Guy in the building, by the way
Yeba
Everything wey dem yarn you na cruise
I...
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane
Yah
Yah
Cheque
I love the life that I live but I'm chasing for more
I'm celebrating one day, next day I want more
Pretty girl make it ring but I still pray for some
Man never...
Ayo Maff - "LAST WEEK" (We dey do dorime)
(Ayo, Ayo Maff)
Monday, we go school, a ma lọ n fa loud
Tuesday, I dey for house, I no go again
Wednesday, I call Ṣade, "When she's coming?
Thursday, I jam police, them dey search...