"Consistency" lyrics
"Consistency"
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I'm going to
Tryna hold my tears while I write these song
Cause plenty Dan sup wey I no fit talk
Because na me Dey for me
When nobody Dey for me
2020 was the goal
It was a sad day mama had the stroke
So many demons wey Dey fight for me souls
But I stay strong cause Baba God know
Because me know for my life
Sey me a gon be special one
So me no Dey fright
So I put in the grind and work
Tell my papa sey everything so soft ooo
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me
And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed o
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And Plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I'm going to
- AZLyrics
- M
- Magixx Lyrics
album:
"I Dream In Color" (2025)
You May Also Like
Seyi Vibez - "Different Pattern" Different patterns
Omo ope lowo before I cast (Before I cast ooo)
Who wan dey gas omo mommy I get paper (Gbemingbe)
We no dey class but momo eleyinju wa
Wise one I no want carry last
Ah ah oh ah I no...
DJ Neptune & Joeboy - "Mumu" Greatness
(Sig')
Mm-mmm, mm-mm, mm
(Signal)
'Pon deck
DJ Neptune, hit me
Oya, romance me (feed me 'til I belleful)
Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo)
All the bills on me (because the...
Adekunle Gold - "Ogaranya" (Ob', Obah)
(What dem a say?)
Butterflies in my tummy when the money enter, me, I like it
Getting rich and it's all in the plan
Mama, I made it to Forbes
I buy German for my baby
Mo toju mommy, mo...
Ruger & Bnxn - "Romeo Must Die (RMD)" E bo ko lo many many kilometers
E so fun Awon Ota mi pe mo shi ri aanu gba, all day!
Na holiday for my side, golibe for my line
Shey mi Romeo must die, dem no talk say I try
Holiday for my side,...
Pheelz & Davido - "Electricity" E file fun RII boy
Baddest
Rii
Electricity
Vibe on a frequency ah
Till infinity
(Oh no)
Steady on a different p
Life is not that deep
It's all about the energy ah
Na mentality
Na him make a man...