"Voices" lyrics

"Voices"

So many pain that I feel but I still stay run it up
That's Why me crack a fake smile, anytime their opinion
Some of my friend back-stab me, so nobody wey me I really trust
They tell me is it love but it's haters that I see
Me pour a likkle chaser for my gin

Cause many many voices in my head
Me no fit lie me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way naaahh
Many many voices in my head
Me no fit lie me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way naaahh

Know sey me I value my peace from the get go
Me I no Dey fight so leave my shirt ogbeni let go
I just wanna make this money, just to feed my circle
And peace to the ones wey me lost in the ghetto
So Gbe trabaye
1 girl 2 girls melo lamagbe
Look inna the mirror but I cannot see myself
Man take a few shots, so I can ease my pain
I cannot help myself
But I really hope I'll be fine
I'll be fine nah
Sey me hope I'll be fine naaahhh

Cause many many voices in my head
Me no fit lie me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way naaahh
Many many voices in my head
Me no fit lie me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way naaahh

Cause many many voices in my head
Me no fit lie me I get many loses than my wins
So mama sey make I pour the anointing for my head
Cause every day sey me pray to find my way
Sey me pray to find my way naaahh

You May Also Like
Simi - "Know You II" I like you but I need time I like you but I need space So why is it every night I need you back in my place Now that I know you All the places I can hold you But it don't feel like we're suppose to...
Maleek Berry - "Secrets" All your secrets, all your secrets yeah Secrets are safe with me, secrets are safe oh All your secrets, all your secrets yeah Secrets are safe with me, secrets are safe oh Talk to me girl, I'll talk...
Boy Spyce - "Pepe" (Snap me fine cinemato) (Yo Rexxie pon dis one) I'm losing focus I'm feeling so lost Them other girls jealous Cos you sweet me pass Kelloggs Show me your true color Burst my opolor Them other girls...
Ruger - "Red Flags" Don't know, yeah, see... Don't know what you think this is Is it love or lust baby I don't know which is Thought I told ya I can't fulfill your wishes I'm a fucking star on every girl's wishlist But...
Olamide - "Metaverse" Semzi Semzbond Oh my God People think say na craze abi na kolo ti mo gbe to n jẹ k'orimi ya were (Be like I don dey we ewe, kalakuta, away) Na the gbẹdu posses me, ẹmi shey mercy Ẹ gbe mi gently,...