"Ori Mi" lyrics

"Ori Mi"

Wake up in early morning
Man I stretch up
Hustle cause I no dey find love for Lagos
And you see am steady working for d papers
Smoke a blunt when we paste for location

If ever knew me then
You go hail us
Na why me no me trust no friend
Trust no neighbors
Put me trust in jah
E no Dey fail us

And money na the koko
After money owo lo she koko sir
When I pull up for the condo
Everybody dem dey dance the robosaa
Magixx omo ologo
I no go ever fall I be old soldier
You no sey time no dey go slow
Omo sey na one life we dey

Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo
Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo

So many thing for my mind
So me spark up the j
Make bukata no go drive me insane
Ontop sey I go buss them speaker
Omogoriola I go bust them speaker

Me no Dey find something
Wey no Dey find me again
Me I go hard to through the sun and the rain
You know me I'm the girl them sugar
Omo goriola I go bust their speaker

Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo
Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo


You May Also Like
Young Jonn - "Dada (Remix)" Baddest It's Young Jonn the wicked producer Ba-ddest I'm calling, I'm calling you, you omo t'o dun You're everything I want na more (shuperu) I dey your door and I no go comot My medicine, my...
Fave - "Belong To You" I made up my mind to leave yesterday But you won't stop calling me You won't stop telling me all these lies That I seem to believe It might seem far away My senses far from me, you They say it's...
Skiibii - "Baddest Boy" Oh-ah Woah-woah-whoa, wah Escala, ayy, yah-yah Long time, long time I dey mad over you Took me long time to get over you (get over you) Now, I don man up Now, I don strong Now, I get chicks wey dem...
Ruger & Bnxn - "Calculate Love" I no understand all the mathematics, but I understand you And I no send all the jangbanjantis, there is nothing I can do And I have heard many things about you, you're making me doubtful Are you...
Wande Coal - "Come My Way" I know Dem no want make the money to come my way If dem know Dem no go let the money to come my way So I pray Make dem no hear am wen the money come my way Cos I know Wetin I go do wen the money come...